Jealous Hero (Page 2)

Date: 01-10-2010 5:57 pm (14 years ago) | Author: Bode Moses
1 [2] 3 4
- bodeniyi at 5-10-2010 12:50 PM (14 years ago)
(m)
at least tyabo answered you for me mr.baby...
Posted: at 5-10-2010 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 5-10-2010 03:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on  5-10-2010 11:52 AM
Quote from: Kristiantus on  5-10-2010 10:20 AM
Quote from: bodeniyi on  5-10-2010 04:33 AM
Yeah... Federico.. my smart lil brother who spent 12yrs at the primary school
Huh? Huh? Huh? Huh? Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
brosz, its okay now... Sad
@fedeco: fed, e don do oo.. abeg, this one don pass joke o.. make una take am easy... Sad
Kris.. no hard feelings... lol, Federico na my pal... just messing around
okay now...
in that case, make una continue to dey yab unasef go... Grin
Posted: at 5-10-2010 03:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 5-10-2010 03:36 PM (14 years ago)
(m)
lol
Posted: at 5-10-2010 03:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 6-10-2010 10:23 AM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheheheeeeeeee.
Posted: at 6-10-2010 10:23 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 6-10-2010 10:32 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  5-10-2010 10:20 AM
Quote from: bodeniyi on  5-10-2010 04:33 AM
Yeah... Federico.. my smart lil brother who spent 12yrs at the primary school
Huh? Huh? Huh? Huh? Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
brosz, its okay now... Sad
@fedeco: fed, e don do oo.. abeg, this one don pass joke o.. make una take am easy... Sad
if them nor yab u..u nor go popular..she u understand me bros..i don make the guy popular small...
Posted: at 6-10-2010 10:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 6-10-2010 10:33 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on  5-10-2010 11:52 AM
Quote from: Kristiantus on  5-10-2010 10:20 AM
Quote from: bodeniyi on  5-10-2010 04:33 AM
Yeah... Federico.. my smart lil brother who spent 12yrs at the primary school
Huh? Huh? Huh? Huh? Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
brosz, its okay now... Sad
@fedeco: fed, e don do oo.. abeg, this one don pass joke o.. make una take am easy... Sad
Kris.. no hard feelings... lol, Federico na my pal... just messing around
no hard feeling..just for the fun of it...abeg bros when is this guiter of yours going to sound..is being silent since u have been in this lobby...
Posted: at 6-10-2010 10:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 6-10-2010 10:36 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on  6-10-2010 10:32 AM
Quote from: Kristiantus on  5-10-2010 10:20 AM
Quote from: bodeniyi on  5-10-2010 04:33 AM
Yeah... Federico.. my smart lil brother who spent 12yrs at the primary school
Huh? Huh? Huh? Huh? Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed
brosz, its okay now... Sad
@fedeco: fed, e don do oo.. abeg, this one don pass joke o.. make una take am easy... Sad
if them nor yab u..u nor go popular..she u understand me bros..i don make the guy popular small...
you try jare fed. make stop the popularization for this season... the season 2 go come out when him to become addict. Grin
Posted: at 6-10-2010 10:36 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 6-10-2010 10:39 AM (14 years ago)
(m)
Na so the guy do dey follow up small...here need dey bubble as before joe..the new pple here nor too dey intresting..
Posted: at 6-10-2010 10:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 6-10-2010 10:43 AM (14 years ago)
(m)
wetin dey pain me pass be say sum of dem too dey take small tin to personal...
gooshh... i miss those good old dayz when we have guyz wey understand wetin this forum dey for...
Posted: at 6-10-2010 10:43 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 6-10-2010 10:51 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  6-10-2010 10:43 AM
wetin dey pain me pass be say sum of dem too dey take small tin to personal...
gooshh... i miss those good old dayz when we have guyz wey understand wetin this forum dey for...
for real bros some of dem take things too personal..if i tell u how many of those guys especially the babe dey come my inbox come dey fight me..i nor wan metion names..i still remain who i am..i nor fit change for anyfool..if a joke has being posted b4..i still say it..those old days are better..am just trying to bring the flavour back..beside where general JUST2SEXY??
Posted: at 6-10-2010 10:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 6-10-2010 10:57 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on  6-10-2010 10:51 AM
Quote from: Kristiantus on  6-10-2010 10:43 AM
wetin dey pain me pass be say sum of dem too dey take small tin to personal...
gooshh... i miss those good old dayz when we have guyz wey understand wetin this forum dey for...
for real bros some of dem take things too personal..if i tell u how many of those guys especially the babe dey come my inbox come dey fight me..i nor wan metion names..i still remain who i am..i nor fit change for anyfool..if a joke has being posted b4..i still say it..those old days are better..am just trying to bring the flavour back..beside where general JUST2SEXY??
J2S? wo, bros leave matter... was told he now live and dine on fb... Sad
Posted: at 6-10-2010 10:57 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 6-10-2010 11:01 AM (14 years ago)
(m)
damn!!
Posted: at 6-10-2010 11:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 6-10-2010 11:08 AM (14 years ago)
(m)
brosz, leave matter jaree...
Posted: at 6-10-2010 11:08 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 6-10-2010 11:15 AM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 6-10-2010 11:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 6-10-2010 01:59 PM (14 years ago)
(m)
Fedeco wey dey make person popular... I no know say you turn lifeline to popularity suddenly ooo.. meanwhile, Kris go tell you say the guitar don sound many times... maybe you need to check your computer's speaker
Posted: at 6-10-2010 01:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mykelly at 6-10-2010 02:25 PM (14 years ago)
(m)
oaky-koay = okay
Posted: at 6-10-2010 02:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-10-2010 02:50 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  6-10-2010 10:23 AM
heheheheheheheheheeeeeeee.
u no say u no fit dey do 2 tins at the same time, your face dey cry and you dey laugh
kukukukukukukukuuuuuuuuuuu!!!!!

Posted: at 6-10-2010 02:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 6-10-2010 03:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  6-10-2010 02:50 PM
Quote from: Kristiantus on  6-10-2010 10:23 AM
heheheheheheheheheeeeeeee.
u no say u no fit dey do 2 tins at the same time, your face dey cry and you dey laugh
kukukukukukukukuuuuuuuuuuu!!!!!
Huh? Huh? Huh?
wetin you mean by that... Sad
Posted: at 6-10-2010 03:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- amahdonkha at 6-10-2010 04:47 PM (14 years ago)
(f)
You Mumu ooh, how small pikin go fit know poison and get sense to go rub am for him Mama Nipples. Abeg fine another thing to talk, no be dis lie-lie sorry way U dey Talk or If U no get anything to Say just Shutdown Ur nonsense mouth abeg!!!
Posted: at 6-10-2010 04:47 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Kristiantus at 6-10-2010 06:24 PM (14 years ago)
(m)
hehehehehehehehehehehee...
oku a gbugo.
Posted: at 6-10-2010 06:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions