bodeniyi at 5-10-2010 12:50 PM (14 years ago) (m) at least tyabo answered you for me mr.baby... Posted: at 5-10-2010 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kris.. no hard feelings... lol, Federico na my pal... just messing around okay now... in that case, make una continue to dey yab unasef go... Posted: at 5-10-2010 03:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 5-10-2010 03:36 PM (14 years ago) (m) lol Posted: at 5-10-2010 03:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheheheheheheheeeeeeee. Posted: at 6-10-2010 10:23 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 6-10-2010 10:32 AM (14 years ago) (m) Posted: at 6-10-2010 10:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 6-10-2010 10:33 AM (14 years ago) (m) Kris.. no hard feelings... lol, Federico na my pal... just messing around no hard feeling..just for the fun of it...abeg bros when is this guiter of yours going to sound..is being silent since u have been in this lobby... Posted: at 6-10-2010 10:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you try jare fed. make stop the popularization for this season... the season 2 go come out when him to become addict.  Posted: at 6-10-2010 10:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 6-10-2010 10:39 AM (14 years ago) (m) Na so the guy do dey follow up small...here need dey bubble as before joe..the new pple here nor too dey intresting.. Posted: at 6-10-2010 10:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey pain me pass be say sum of dem too dey take small tin to personal... gooshh... i miss those good old dayz when we have guyz wey understand wetin this forum dey for... Posted: at 6-10-2010 10:43 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 6-10-2010 10:51 AM (14 years ago) (m) wetin dey pain me pass be say sum of dem too dey take small tin to personal... gooshh... i miss those good old dayz when we have guyz wey understand wetin this forum dey for...
for real bros some of dem take things too personal..if i tell u how many of those guys especially the babe dey come my inbox come dey fight me..i nor wan metion names..i still remain who i am..i nor fit change for anyfool..if a joke has being posted b4..i still say it..those old days are better..am just trying to bring the flavour back..beside where general JUST2SEXY?? Posted: at 6-10-2010 10:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey pain me pass be say sum of dem too dey take small tin to personal... gooshh... i miss those good old dayz when we have guyz wey understand wetin this forum dey for...
for real bros some of dem take things too personal..if i tell u how many of those guys especially the babe dey come my inbox come dey fight me..i nor wan metion names..i still remain who i am..i nor fit change for anyfool..if a joke has being posted b4..i still say it..those old days are better..am just trying to bring the flavour back..beside where general JUST2SEXY?? J2S? wo, bros leave matter... was told he now live and dine on fb... Posted: at 6-10-2010 10:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 6-10-2010 11:01 AM (14 years ago) (m) damn!! Posted: at 6-10-2010 11:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brosz, leave matter jaree... Posted: at 6-10-2010 11:08 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 6-10-2010 11:15 AM (14 years ago) (m) ok Posted: at 6-10-2010 11:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 6-10-2010 01:59 PM (14 years ago) (m) Fedeco wey dey make person popular... I no know say you turn lifeline to popularity suddenly ooo.. meanwhile, Kris go tell you say the guitar don sound many times... maybe you need to check your computer's speaker Posted: at 6-10-2010 01:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mykelly at 6-10-2010 02:25 PM (14 years ago) (m) oaky-koay = okay Posted: at 6-10-2010 02:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 6-10-2010 02:50 PM (14 years ago) (m) heheheheheheheheheeeeeeee.
u no say u no fit dey do 2 tins at the same time, your face dey cry and you dey laugh kukukukukukukukuuuuuuuuuuu!!!!!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-10-2010 02:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
heheheheheheheheheeeeeeee.
u no say u no fit dey do 2 tins at the same time, your face dey cry and you dey laugh kukukukukukukukuuuuuuuuuuu!!!!!  wetin you mean by that... Posted: at 6-10-2010 03:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
amahdonkha at 6-10-2010 04:47 PM (14 years ago) (f) You Mumu ooh, how small pikin go fit know poison and get sense to go rub am for him Mama Nipples. Abeg fine another thing to talk, no be dis lie-lie sorry way U dey Talk or If U no get anything to Say just Shutdown Ur nonsense mouth abeg!!! Posted: at 6-10-2010 04:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hehehehehehehehehehehee... oku a gbugo. Posted: at 6-10-2010 06:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |