make people try understand english (Page 7)

Date: 06-10-2010 2:37 pm (14 years ago) | Author: Digitalman
1 ... 4 5 6 [7] 8
- chimeskan at 19-01-2011 07:39 PM (14 years ago)
(m)
u try shaa

Posted: at 19-01-2011 07:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- xavexdo5 at 20-01-2011 03:16 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 06:15 PM
U 2 like kris self* u sure say u no b female so cos i wonda y u no dey finish 4 kris yanch*
Huh? Huh? Huh?
Posted: at 20-01-2011 03:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 20-01-2011 07:48 AM (14 years ago)
(m)
yeye dey smell

Posted: at 20-01-2011 07:48 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Chamming at 20-01-2011 02:12 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-10-2010 07:24 PM
Quote from: amahdonkha on  6-10-2010 04:38 PM
Ur Joke no make sense, how small pikin go fit carry door. You self check am out now.....
U don 4get say here na joke forum? Ee fit no be reality, but na just joke wey we wan joke 4 here

i come tire 4 all of them like say na reality, na joke oh guys
skypon u try
Posted: at 20-01-2011 02:12 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 11:57 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 01:16 PM
Skypon b no dey fail o*** U smoke dry Pap?
dear, u no go understand
this na the first joke wey i post
so by that time, i never know the koko


but ee be like say u drink hot water oooo Angry

Posted: at 21-01-2011 11:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 11:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 18-01-2011 02:04 PM
dis one na 1990 joke nah
wetin dey worry this one nah!
abi u mess for dream? Angry

Posted: at 21-01-2011 11:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 12:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: gifted2bless on 19-01-2011 10:47 AM
d guy na winch, hw manage he come comot d dor now?

i go carry u go the boy house make u ask am Grin

Posted: at 21-01-2011 12:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 12:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-01-2011 05:26 PM
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 05:22 PM
so u b ibo? Y u cm eat vegetable like ur brodas na? C ur pikin neck**
so you be calabar?... why you come dey chop winch like them your sisterz na? see your okada glasses... Angry

hiohiohiohiohiohiohoihiohiooo
u mean say she be onye owaa

Posted: at 21-01-2011 12:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 12:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 19-01-2011 05:29 PM
bia kristi adam, aghota ife i na ako

bros ur igbo no done self

Posted: at 21-01-2011 12:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 12:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 19-01-2011 05:46 PM
heheheheheheeeee...
i wonder why person go dey repeat wetin e don talk before... that one na sign of kolo ooo...

oya bring rope make u tie am straight away Grin

Posted: at 21-01-2011 12:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 12:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 05:51 PM
dat pikin na kpako

na ajegunle boy Grin

Posted: at 21-01-2011 12:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 12:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Chamming on 20-01-2011 02:12 PM
Quote from: Skypon2002 on  7-10-2010 07:24 PM
Quote from: amahdonkha on  6-10-2010 04:38 PM
Ur Joke no make sense, how small pikin go fit carry door. You self check am out now.....
U don 4get say here na joke forum? Ee fit no be reality, but na just joke wey we wan joke 4 here

i come tire 4 all of them like say na reality, na joke oh guys
skypon u try

thank u jare
im proud of u Grin Grin

Posted: at 21-01-2011 12:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MrDon at 21-01-2011 12:22 PM (14 years ago)
(m)
sori, dry joke
Posted: at 21-01-2011 12:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 21-01-2011 12:28 PM (14 years ago)
(f)
Skypon i no blame u. U knw say na cartoon u b wan pax cm bt d person wey draw u nai phyuk up cos e no get ur face well. C ur nose like pnokio*
Posted: at 21-01-2011 12:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enoeno at 21-01-2011 12:33 PM (14 years ago)
(f)
u try ja re
Posted: at 21-01-2011 12:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- MrDon at 21-01-2011 12:35 PM (14 years ago)
(m)
why u dey deceive the guy say he try???
Posted: at 21-01-2011 12:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 21-01-2011 12:42 PM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 21-01-2011 12:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MrDon at 21-01-2011 12:52 PM (14 years ago)
(m)
o boy, u truly woowoo, u sure say ur mama lyk u???
Posted: at 21-01-2011 12:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 03:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MrDon on 21-01-2011 12:22 PM
sori, dry joke
u self dry Grin

Posted: at 21-01-2011 03:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-01-2011 03:50 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 21-01-2011 12:28 PM
Skypon i no blame u. U knw say na cartoon u b wan pax cm bt d person wey draw u nai fcuk up cos e no get ur face well. C ur nose like pnokio*

abi u like my nose?
talk true oooo Grin Grin

Posted: at 21-01-2011 03:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  2. Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)

  3. Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10

  4. Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN

  5. Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners

  6. Stunning Photos From The 11th Edition of the AMVCA Awards Red Carpets

  7. Burial Arrangements For Delta State Governor’s Aide, Shimite Nwakalo Bello Has Been Fixed

  8. Nigerians React As Candidates Call Out JAMB Over Just Released 2025 UTME Results

  9. Pat Utomi Bows Out of Politics, Declares Total Exit from Public Office And Government Deals

  10. NAPTIP Rescues 2-Year-Old Sold For ₦100,000, Hunts For Child’s Real Parents

  11. Two Suspected Burglars Nabbed For Stealing Boxers, Singlet, Shirts In Ogun

  12. 28-Year-Old Pastor's Daughter, Gifty Kyere Dies Mysteriously At 23-Yr-Old Boyfriend’s Home

  13. ISWAP Informant Neutralised By Nigeria Troops In Borno Night Ambush

  14. Midnight Fire Guts Fegge Building, Destroys Multi-Million Naira Property


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions