xter at 13-10-2010 01:45 PM (14 years ago) (m) Some pple sef! If i yab dis poster now them go say i don come again
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 13-10-2010 01:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pepesy at 13-10-2010 01:50 PM (14 years ago) (f) l hear u. hw can a woman rap papa like u threaten u join nd u ve d guts 2 say dis??? hw old are u? Posted: at 13-10-2010 01:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 13-10-2010 01:52 PM (14 years ago) (m) Why u dey ask am? abi u too wan rape am?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 13-10-2010 01:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 13-10-2010 01:54 PM (14 years ago) (f) @Blessd
Exactly my instinct...he cooked up this story. lolz
as far as am concern this story na fable pepesy abeg help me ask am oo Posted: at 13-10-2010 01:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
guy, dat your money wey you give her was the stage you set for her eventually molesting you... abi i lie? Posted: at 13-10-2010 01:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 13-10-2010 01:58 PM (14 years ago) (f) which money? abi d guy dey do gigolo Posted: at 13-10-2010 01:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
If the story is true like u said call the gurl 4 me i want to examine her let me see how good she is Posted: at 13-10-2010 02:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
atamajim at 13-10-2010 02:51 PM (14 years ago) (m) Wey the gurl wey rape u plz tell her to come rape me aswell
[[] you de find story? Posted: at 13-10-2010 02:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyindabty at 13-10-2010 02:55 PM (14 years ago) (f) @poster na laziness dey worri you. u no dey shame say woman rape u? are u a man?yyeyeyeyeeyeyeyeyyeyeeyyeyeyeeyyeeyeyeyeyeyeyeye Posted: at 13-10-2010 02:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pepesy at 13-10-2010 03:02 PM (14 years ago) (f) Why u dey ask am? abi u too wan rape am?
Lol! No. le me knw weather he bi small pikin wey woman go dey rap am. Posted: at 13-10-2010 03:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ebinyi at 13-10-2010 03:22 PM (14 years ago) (m) she rape u? hw many time? pls tel me her address ii may loan her 4k 4 doubly rape. yeye guy, u better fined gud tin 2 do and stop lukin 4 whom to rape Posted: at 13-10-2010 03:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tessybj at 13-10-2010 03:26 PM (14 years ago) (f) Lollll Posted: at 13-10-2010 03:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tyabo at 13-10-2010 03:41 PM (14 years ago) (m) y is dat pple find it difficult 2 bliv dat a woman raped a man..d guy myt nt b willing 2 do it..bt due 2 d devilish act of women (seducing) d guy succumbed..molesting could nt only b wen sum1 weigh u down or forcefully get in2 u..dere r many ways it could b done.. Posted: at 13-10-2010 03:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Plz tell me one of the ways that i can be done i'm very much intrested in knowing it Posted: at 13-10-2010 03:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
tyabo at 13-10-2010 04:03 PM (14 years ago) (m) dats only applicable 2 ladies alone..nd dey demselves know dere ways... Posted: at 13-10-2010 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This is bad market Posted: at 13-10-2010 04:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 13-10-2010 04:31 PM (14 years ago) (f) heheheheheheeee rapists looking for who to accuse Posted: at 13-10-2010 04:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Na u talk am oo Posted: at 13-10-2010 04:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 13-10-2010 04:37 PM (14 years ago) (m) Reply |
is dis a kind of joke or smtin.............. Posted: at 13-10-2010 05:51 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |