JUST FRIENDS (Page 2)

Date: 15-10-2010 11:18 am (14 years ago) | Author: Bissy
1 [2]
- omorewa at 15-10-2010 11:54 AM (14 years ago)
(f)
lolzz bissyboy bonsoir Smiley

Posted: at 15-10-2010 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bittersweet at 15-10-2010 11:54 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: xter on 15-10-2010 11:49 AM
Wetin she wan take kudos do? give her beta kudi joor! Grin

Xter!Xter! Undecided

Posted: at 15-10-2010 11:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bissyboy at 15-10-2010 11:57 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 11:51 AM
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 11:30 AM
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 11:22 AM
MY BRODA ME I WIDA OOOOO
PEEPS AND DIA IMAGINATIONS
MY SIS, HOW FAR? I JUST DEY COMOT WITH A FEMALE GUEST WHEN MY NEIGHBOUR SEE HER, CALL HER ASIDE COM TELL HER SAY MAKE SHE TAKE GOOD CARE OF ME.  IF NO BE SAY THE PERSON OLD PASS ME, I FOR TONGUE-LASH AM NOW.

BROSS BISSY BODI Grin.. I DEY OOOOOOOOOOOO.
LONGESR TYM..

MOVE ON WIT HER
something like dis too, happened to me
a church broda, from delta state. since i understand dia language very well, we became friends and we were closest friends.. thou he wasnt married as at then.
we move togeda during launch, and at the close of work
even b4 i got the picanto, we cald each other every morning to know our position cos of trafic so as to meeyt eachoda and get to the office together..
people talked, church members too talked, even our branch pastor also talked., his fiancee then was also believing we were dating..
but later knew we werent.. der was a day she told him that she doesnt think our relationship will break, that is very strong. and dat she doesnt know whom he loves most.. Smiley i take him like a brother a Big broda,,he is happily marid now..and the relationship still remains..

so BISSYBOY.. dont mind what ppl will say. cary on wit her.. i think she's making an impact in ur life.. Yes!
LIKE SAY I CARE WETIN DEM DEY TALK... I AM MY OWN MAN...
HOW FAR WIT UR PICANTO NOW, U GO FIT BORROW ME? Grin Grin
Posted: at 15-10-2010 11:57 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onyiis at 15-10-2010 11:58 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 11:52 AM
Quote from: onyiis on 15-10-2010 11:38 AM
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 11:30 AM
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 11:22 AM
MY BRODA ME I WIDA OOOOO
PEEPS AND DIA IMAGINATIONS
MY SIS, HOW FAR? I JUST DEY COMOT WITH A FEMALE GUEST WHEN MY NEIGHBOUR SEE HER, CALL HER ASIDE COM TELL HER SAY MAKE SHE TAKE GOOD CARE OF ME.  IF NO BE SAY THE PERSON OLD PASS ME, I FOR TONGUE-LASH AM NOW.


heheheheeeeeeeeeeee !!! but thats not a bad advice  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

I SEND AM MESSAGE? OR I INTRODUCE SOMEBODY GIVE AM? Huh? Grin



heheheheeeeeeeeeee !! maybe she is just beeing concerned abaut ur welfare lol  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-10-2010 11:58 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bissyboy at 15-10-2010 12:00 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 15-10-2010 11:49 AM
Wetin she wan take kudos do? give her beta kudi joor! Grin
MAKE SHE ASK ME NOW AND IT SHALL BE GIVEN... Grin
Posted: at 15-10-2010 12:00 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- xter at 15-10-2010 12:02 PM (14 years ago)
(m)
Bs,Bs!

Posted: at 15-10-2010 12:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bittersweet at 15-10-2010 12:03 PM (14 years ago)
(f)
Hmmmmmmmmmm Undecided

Posted: at 15-10-2010 12:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 15-10-2010 12:04 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 11:57 AM
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 11:51 AM
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 11:30 AM
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 11:22 AM
MY BRODA ME I WIDA OOOOO
PEEPS AND DIA IMAGINATIONS
MY SIS, HOW FAR? I JUST DEY COMOT WITH A FEMALE GUEST WHEN MY NEIGHBOUR SEE HER, CALL HER ASIDE COM TELL HER SAY MAKE SHE TAKE GOOD CARE OF ME.  IF NO BE SAY THE PERSON OLD PASS ME, I FOR TONGUE-LASH AM NOW.

BROSS BISSY BODI Grin.. I DEY OOOOOOOOOOOO.
LONGESR TYM..

MOVE ON WIT HER
something like dis too, happened to me
a church broda, from delta state. since i understand dia language very well, we became friends and we were closest friends.. thou he wasnt married as at then.
we move togeda during launch, and at the close of work
even b4 i got the picanto, we cald each other every morning to know our position cos of trafic so as to meeyt eachoda and get to the office together..
people talked, church members too talked, even our branch pastor also talked., his fiancee then was also believing we were dating..
but later knew we werent.. der was a day she told him that she doesnt think our relationship will break, that is very strong. and dat she doesnt know whom he loves most.. Smiley i take him like a brother a Big broda,,he is happily marid now..and the relationship still remains..

so BISSYBOY.. dont mind what ppl will say. cary on wit her.. i think she's making an impact in ur life.. Yes!
LIKE SAY I CARE WETIN DEM DEY TALK... I AM MY OWN MAN...
HOW FAR WIT UR PICANTO NOW, U GO FIT BORROW ME? Grin Grin


ok na.. but na only wen u wan wed oooooooooo
my PICANTO is not for flexing
no go scratch am for me

Posted: at 15-10-2010 12:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 15-10-2010 12:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omorewa on 15-10-2010 11:54 AM
lolzz bissyboy bonsoir Smiley
BONSOIR MADAME, COMMENT CA'VA? ANYTIME WEY I SEE UR PIX ehnnn, I JUST DEY SPEECHLESS!!!! Grin Grin
Posted: at 15-10-2010 12:06 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- omorewa at 15-10-2010 12:10 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 12:06 PM
Quote from: omorewa on 15-10-2010 11:54 AM
lolzz bissyboy bonsoir Smiley
BONSOIR MADAME, COMMENT CA'VA? ANYTIME WEY I SEE UR PIX ehnnn, I JUST DEY SPEECHLESS!!!! Grin Grin


CA'VA BEIN MERCI.... Wink

Posted: at 15-10-2010 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bissyboy at 15-10-2010 12:11 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 12:04 PM
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 11:57 AM
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 11:51 AM
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 11:30 AM
Quote from: sophiebaby on 15-10-2010 11:22 AM
MY BRODA ME I WIDA OOOOO
PEEPS AND DIA IMAGINATIONS
MY SIS, HOW FAR? I JUST DEY COMOT WITH A FEMALE GUEST WHEN MY NEIGHBOUR SEE HER, CALL HER ASIDE COM TELL HER SAY MAKE SHE TAKE GOOD CARE OF ME.  IF NO BE SAY THE PERSON OLD PASS ME, I FOR TONGUE-LASH AM NOW.

BROSS BISSY BODI Grin.. I DEY OOOOOOOOOOOO.
LONGESR TYM..

MOVE ON WIT HER
something like dis too, happened to me
a church broda, from delta state. since i understand dia language very well, we became friends and we were closest friends.. thou he wasnt married as at then.
we move togeda during launch, and at the close of work
even b4 i got the picanto, we cald each other every morning to know our position cos of trafic so as to meeyt eachoda and get to the office together..
people talked, church members too talked, even our branch pastor also talked., his fiancee then was also believing we were dating..
but later knew we werent.. der was a day she told him that she doesnt think our relationship will break, that is very strong. and dat she doesnt know whom he loves most.. Smiley i take him like a brother a Big broda,,he is happily marid now..and the relationship still remains..

so BISSYBOY.. dont mind what ppl will say. cary on wit her.. i think she's making an impact in ur life.. Yes!
LIKE SAY I CARE WETIN DEM DEY TALK... I AM MY OWN MAN...
HOW FAR WIT UR PICANTO NOW, U GO FIT BORROW ME? Grin Grin


ok na.. but na only wen u wan wed oooooooooo
my PICANTO is not for flexing
no go scratch am for me
Cheiiii, E GO TEY BE THAT ooooo. MY FRIEND DEY WED THIS WEEKEND AND I WAN ENTER BIG WAY... Naaaaaa... Grin Grin
Posted: at 15-10-2010 12:11 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Bissyboy at 15-10-2010 12:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omorewa on 15-10-2010 12:10 PM
Quote from: Bissyboy on 15-10-2010 12:06 PM
Quote from: omorewa on 15-10-2010 11:54 AM
lolzz bissyboy bonsoir Smiley
BONSOIR MADAME, COMMENT CA'VA? ANYTIME WEY I SEE UR PIX ehnnn, I JUST DEY SPEECHLESS!!!! Grin Grin


CA'VA BEIN MERCI.... Wink
C'EST BON. BON APRES MIDI
Posted: at 15-10-2010 12:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]

Featured Discussions