mallorca at 4-05-2012 11:05 AM (13 years ago) (m) ogirl.....no let them vex ooooo.............plenty no sabi but internet wan make them look like dem sabi oooo. hahaha ur mouth too gud
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-05-2012 11:05 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:13 AM (13 years ago) (f) hahaha ur mouth too gud
Na wetin you say make i talk na, internet come make us equal. Posted: at 4-05-2012 11:13 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:15 AM (13 years ago) (f) it stright up bore's me when people steriotype!!  anyways i don vex finish na  Good as you vex finish, i for ask the degree of the vex bc vex get degree wey na only warri water fit bring am down.. Posted: at 4-05-2012 11:15 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 4-05-2012 11:15 AM (13 years ago) (m) tank u 4 not vexing again
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-05-2012 11:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:17 AM (13 years ago) (f) Reply |
mallorca at 4-05-2012 11:17 AM (13 years ago) (m) Na wetin you say make i talk na, internet come make us equal.
i just dey fear make dem no com 4u
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-05-2012 11:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
i just knock one malt way i tk cool dwn for here abeg Posted: at 4-05-2012 11:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tank u 4 not vexing again  i jus for kiss you too but i no wan my sister tressure2 der to vex me sha Posted: at 4-05-2012 11:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 4-05-2012 11:34 AM (13 years ago) (m) i jus for kiss you too but i no wan my sister tressure2 der to vex me sha  all she want is my hapiness...so if ur kisses go make me hapi she nogo mind
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-05-2012 11:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:35 AM (13 years ago) (f) i just dey fear make dem no com 4u
I ready for dem now, make dem come. Posted: at 4-05-2012 11:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:36 AM (13 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:37 AM (13 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:41 AM (13 years ago) (f) i jus for kiss you too but i no wan my sister tressure2 der to vex me sha  Ogirl make you give am enough, na him need. Posted: at 4-05-2012 11:41 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 4-05-2012 11:42 AM (13 years ago) (m) I ready for dem now, make dem come.
ever ready
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-05-2012 11:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:47 AM (13 years ago) (f) all she want is my hapiness...so if ur kisses go make me hapi she nogo mind
yes oooo. Always your happiness bc when you are hapi, am also happy. Posted: at 4-05-2012 11:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 4-05-2012 11:50 AM (13 years ago) (f) ever ready
Yes ooo, if you no give dem, dem go think say you be Maga. Make dem come. Posted: at 4-05-2012 11:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 4-05-2012 11:54 AM (13 years ago) (m) yes oooo. Always your happiness bc when you are hapi, am also happy.
shikena
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 4-05-2012 11:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |