silkyme at 27-10-2010 11:51 AM (14 years ago) (f) Teacher: Federico what is your favorite flower?
Federico: Chrysantomanus
Teacher: Spell it please
Federico: Actually I think I like roses better. Federico Olodo
which one be u make i no d one wey i dey fire u tink say I b mumu, u 1 fire me and u stil want mk I identify myself, even if na juju e no go work Posted: at 27-10-2010 11:51 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Teacher: Federico what is your favorite flower?
Federico: Chrysantomanus
Teacher: Spell it please
Federico: Actually I think I like roses better. Federico Olodo
which one be u make i no d one wey i dey fire just fire the wowo 1... am sure thatz her. Posted: at 27-10-2010 01:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
silkyme at 27-10-2010 04:38 PM (14 years ago) (f) Teacher: Federico what is your favorite flower?
Federico: Chrysantomanus
Teacher: Spell it please
Federico: Actually I think I like roses better. Federico Olodo
which one be u make i no d one wey i dey fire just fire the wowo 1... am sure thatz her. Y e b say my mata dey bite u 4 belle? Anyway na me and my mummsi b dat left 4 u 2 knw which is silky.Na u sabi which 1 wowo Posted: at 27-10-2010 04:38 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kris leave the girl alone now, wetin dey worry your head sef. u drink fermented urine abi U DON phyuk craze woman Posted: at 27-10-2010 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
silkyme at 27-10-2010 04:59 PM (14 years ago) (f) kris leave the girl alone now, wetin dey worry your head sef. u drink fermented urine abi U DON ***** craze woman
Sis tanx jare Posted: at 27-10-2010 04:59 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 27-10-2010 05:28 PM (14 years ago) (m) UNA DEY GOSSIP Federico ABI? .... MAKE I GO CALL HIM ....
i hear ur call bros..i wan run go back house go bring my CAIN..i wan flog sum1 Posted: at 27-10-2010 05:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FEDDDDDDDDDD WHO U WAN CANE Posted: at 27-10-2010 05:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 27-10-2010 06:02 PM (14 years ago) (m) FEDDDDDDDDDD WHO U WAN CANE
NA SILKYME..I GO USE STICK CANE HER SO TAIL HER NAME GO TURN TO STICKYME Posted: at 27-10-2010 06:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 28-10-2010 02:39 AM (14 years ago) (m) heheheheehehhehehehehe Posted: at 28-10-2010 02:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
haaaaaaaaaaaaaaaa fed dat one make me laugh ooooooooooo Posted: at 28-10-2010 10:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 28-10-2010 10:50 AM (14 years ago) (m) Reply |
Teacher: Federico what is your favorite flower?
Federico: Chrysantomanus
Teacher: Spell it please
Federico: Actually I think I like roses better. Federico Olodo
which one be u make i no d one wey i dey fire just fire the wowo 1... am sure thatz her. Y e b say my mata dey bite u 4 belle? Anyway na me and my mummsi b dat left 4 u 2 knw which is silky.Na u sabi which 1 wowo imagine... true ehn, your mama fine pass you... without being told, i don sabi who be who for the picture. Posted: at 28-10-2010 10:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
 you see am.... every time ololufegi.. ololufegi... for your information, na her mummsi be the fine 1... poor you. Posted: at 28-10-2010 10:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 28-10-2010 11:04 AM (14 years ago) (m) Chei... na me be ololufegi so??>> I don suffer Posted: at 28-10-2010 11:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheheheheheheheheheee.. Posted: at 28-10-2010 11:28 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Una well done.o! Posted: at 28-10-2010 03:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
o jaree... where you go since morning? Posted: at 28-10-2010 04:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 28-10-2010 04:14 PM (14 years ago) (m) o jaree... where you go since morning?
u too dey monitor the girl...haba Posted: at 28-10-2010 04:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 28-10-2010 04:15 PM (14 years ago) (m) haaaaaaaaaaaaaaaa fed dat one make me laugh ooooooooooo
U dey laugh abi...after her na u cause u dey suport her since.. Posted: at 28-10-2010 04:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |