federico at 29-10-2010 11:39 AM (14 years ago) (m) lol Posted: at 29-10-2010 11:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
silkyme at 1-11-2010 11:38 AM (14 years ago) (f) FEDDDDDDDDDD WHO U WAN CANE
NA SILKYME..I GO USE STICK CANE HER SO TAIL HER NAME GO TURN TO STICKYME Now I'm back,dat tin wey u talk b4 wen I comot if u no say u no dey fear face talk I'm again, then I go tell u Y snake no get ear Posted: at 1-11-2010 11:38 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bodeniyi at 1-11-2010 11:42 AM (14 years ago) (m) Ololufemi,,... na which one be all this your off and on now?? you don dey go see terry for back shey,.. to diswife you no need documents ooo... careful oo Posted: at 1-11-2010 11:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
silkyme at 1-11-2010 12:32 PM (14 years ago) (f) Ololufemi,,... na which one be all this your off and on now?? you don dey go see terry for back shey,.. to diswife you no need documents ooo... careful oo
No vex, I had 2 get sm necessary tins in place, mabinu Oko mi Posted: at 1-11-2010 12:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stranz at 1-11-2010 01:08 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 1-11-2010 01:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ololufemi,,... na which one be all this your off and on now?? you don dey go see terry for back shey,.. to diswife you no need documents ooo... careful oo
No vex, I had 2 get sm necessary tins in place, mabinu Oko mi abegi..... oko gi my foot. Posted: at 1-11-2010 01:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
UNA DEY GOSSIP Federico ABI? .... MAKE I GO CALL HIM ....
i hear ur call bros..i wan run go back house go bring my CAIN..i wan flog sum1 u need not to go house ..... i get cane koboko here Posted: at 1-11-2010 01:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 1-11-2010 01:44 PM (14 years ago) (m) Ololufemi,,... na which one be all this your off and on now?? you don dey go see terry for back shey,.. to diswife you no need documents ooo... careful oo
No vex, I had 2 get sm necessary tins in place, mabinu Oko mi abegi..... oko gi my foot.  You dey jealous me and my darling shey??? Posted: at 1-11-2010 01:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
silkyme at 1-11-2010 01:48 PM (14 years ago) (f) Ololufemi,,... na which one be all this your off and on now?? you don dey go see terry for back shey,.. to diswife you no need documents ooo... careful oo
No vex, I had 2 get sm necessary tins in place, mabinu Oko mi abegi..... oko gi my foot.  Y e dey bite u 4 body, I beg go chop shiti Posted: at 1-11-2010 01:48 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bodeniyi at 1-11-2010 02:01 PM (14 years ago) (m) hehehe .. you too don dey talk shiti ooo..lol.. anyway.. hope everything you are trying to settle are all in place now... Posted: at 1-11-2010 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
silkyme at 1-11-2010 02:22 PM (14 years ago) (f) hehehe .. you too don dey talk shiti ooo..lol.. anyway.. hope everything you are trying to settle are all in place now...
My dear is my tooth oh, bt I'm gettin beta Posted: at 1-11-2010 02:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bodeniyi at 1-11-2010 02:32 PM (14 years ago) (m) hehehe .. you too don dey talk shiti ooo..lol.. anyway.. hope everything you are trying to settle are all in place now...
My dear is my tooth oh, bt I'm gettin beta Sorry about that darling.. you will be fine ok? meanwhile.. limit eating those things that are causing problem to your teeth else??? ok oo Posted: at 1-11-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 1-11-2010 02:43 PM (14 years ago) (m) na fedeco wey i know na him u dey take wash am like dis?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 1-11-2010 02:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i tire ooo. Posted: at 1-11-2010 03:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hehehe .. you too don dey talk shiti ooo..lol.. anyway.. hope everything you are trying to settle are all in place now...
My dear is my tooth oh, bt I'm gettin beta Sorry about that darling.. you will be fine ok? meanwhile.. limit eating those things that are causing problem to your teeth else??? ok oo  @silkyme: and try suck "poporipo" small you hear... e go help you small Posted: at 1-11-2010 03:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
silkyme at 1-11-2010 03:19 PM (14 years ago) (f) hehehe .. you too don dey talk shiti ooo..lol.. anyway.. hope everything you are trying to settle are all in place now...
My dear is my tooth oh, bt I'm gettin beta Sorry about that darling.. you will be fine ok? meanwhile.. limit eating those things that are causing problem to your teeth else??? ok oo  @silkyme: and try ***** "poporipo" small you hear... e go help you small  Ajayi, I didn't ask 4 opinion Posted: at 1-11-2010 03:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hehehe .. you too don dey talk shiti ooo..lol.. anyway.. hope everything you are trying to settle are all in place now...
My dear is my tooth oh, bt I'm gettin beta Sorry about that darling.. you will be fine ok? meanwhile.. limit eating those things that are causing problem to your teeth else??? ok oo  @silkyme: and try ***** "poporipo" small you hear... e go help you small  Ajayi, I didn't ask 4 opinion  me, ajayi... i go punch your face o. Posted: at 1-11-2010 03:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 1-11-2010 03:33 PM (14 years ago) (m) Lol... Kris don turn Ajayi ooo Posted: at 1-11-2010 03:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 1-11-2010 03:35 PM (14 years ago) (m) Who be ajayi here? Ajayi d farmer? haahahahhhahahahaaahahahahhah
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 1-11-2010 03:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bodeniyi at 1-11-2010 03:40 PM (14 years ago) (m) YEs na Kris Posted: at 1-11-2010 03:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |