silkyme at 3-11-2010 04:00 PM (13 years ago) (f) Passing... abeg wait 4 me Okay......I dey wait! I wan 4llow, Bisi wait Posted: at 3-11-2010 04:00 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Okay...join the line, but no be Bisi, na funmi Posted: at 3-11-2010 04:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 3-11-2010 11:46 PM (13 years ago) (m) no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 3-11-2010 11:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
4kasibe247 at 4-11-2010 01:00 AM (13 years ago) (m) Proof the Girls are evil
First we state that Girls requires Time and Money to function well, that means Girls= Time and Money as We all know that Time is Money Time=Money therefore Girls= Money x Money= (Money)2
and because Money is the root of all evil SQRT(Money)= Evil
Money = SQRT (Evil)
Girls= SQRT (Evil)2
and We are force to conclude the Girls are all evil
Thank You
this na d devil mathematical formula Posted: at 4-11-2010 01:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
hahahahahahaha Posted: at 4-11-2010 10:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Malcolm_X at 4-11-2010 10:14 AM (13 years ago) (m) see them all of dem dey waka pass but if na guyz dey solve this one for all of them go comment immediately girl make una find watin una go take oppose am or else na true talk b dat Posted: at 4-11-2010 10:14 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
silkyme at 4-11-2010 10:20 AM (13 years ago) (f) no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
Bad belle Posted: at 4-11-2010 10:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Malcolm_X at 4-11-2010 10:34 AM (13 years ago) (m) girls, na una sabi oooooooooooooo Posted: at 4-11-2010 10:34 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Okay....we don hear!..... Posted: at 4-11-2010 10:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
Bad belle Sis....(whisperin).....Beat am! Posted: at 4-11-2010 10:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 4-11-2010 10:39 AM (13 years ago) (m) no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
Bad belle i tell u say i get bad belle?abeg my bella good oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-11-2010 10:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
collete at 4-11-2010 10:53 AM (13 years ago) (f) ur mate dey win international award as mathematician,na female mathematician u fit be....sorry for ur parents.money wey dey spend for ur head train u for school na for nothing...... Posted: at 4-11-2010 10:53 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
terryworld at 4-11-2010 10:58 AM (13 years ago) (m) nne easy oo b4 the poster go vex
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-11-2010 10:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
collete Na people money way you chop de vex you like this abi you don de vomit that broda money wey you chop last weekend Posted: at 5-11-2010 12:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Arabmoney2 at 5-11-2010 02:18 PM (13 years ago) (m) Proof the Girls are evil
First we state that Girls requires Time and Money to function well, that means Girls= Time and Money as We all know that Time is Money Time=Money therefore Girls= Money x Money= (Money)2
and because Money is the root of all evil SQRT(Money)= Evil
Money = SQRT (Evil)
Girls= SQRT (Evil)2
and We are force to conclude the Girls are all evil
Thank You
this na d devil mathematical formula na u and devil dey go school
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES Posted: at 5-11-2010 02:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Arabmoney2 I know say you fail math for school nain make you call am devil maths Posted: at 5-11-2010 02:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Arabmoney2 at 5-11-2010 02:57 PM (13 years ago) (m) Arabmoney2
I know say you fail math for school nain make you call am devil maths
i no dey do maths for school
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES Posted: at 5-11-2010 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 5-11-2010 10:03 PM (13 years ago) (m) Arabmoney2
I know say you fail math for school nain make you call am devil maths
i no dey do maths for school bros i like as u confess, na only quantitative reasoning u do from ur nursery till u finish ur university abi u too much lol
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-11-2010 10:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
10/10
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 5-11-2010 10:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ficole at 6-11-2010 06:19 AM (13 years ago) (m) bad mathematician u score 10000/100% u no wat dat means abi Posted: at 6-11-2010 06:19 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |