felixomosexy at 15-11-2010 04:43 PM (14 years ago) (f) krist na wetin u day fine? tell meoooooooooooooo i fit get d solution ooooo Posted: at 15-11-2010 04:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
|
felix, wetin u open for him to seeeeeee abi no be u open free room, b4 he con stretch him long neck. Posted: at 16-11-2010 11:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
felix abeg answer Posted: at 16-11-2010 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 16-11-2010 12:34 PM (14 years ago) (m) felix, wetin u open for him to seeeeeee
abi no be u open free room, b4 he con stretch him long neck.
me too like stretch my neck..make u open biko... Posted: at 16-11-2010 12:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico, wetin u mean Posted: at 16-11-2010 12:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 16-11-2010 12:44 PM (14 years ago) (m) i say make we enter the place....me too wan see watin kris dey look.. Posted: at 16-11-2010 12:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u wan follow look wetin my kris dey look chai u no be good friend kristanus pls come out of that room wey i lock u jare, bodeniyi don go so u go her wetin federico dey talk. Posted: at 16-11-2010 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 16-11-2010 12:59 PM (14 years ago) (m) u wan follow look wetin my kris dey look
chai u no be good friend
kristanus pls come out of that room wey i lock u jare, bodeniyi don go so u go her wetin federico dey talk.
Na wa for u ohh....seeing believing na....abeg which level.. Posted: at 16-11-2010 12:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico, u go look if i open, chai u wan betray ur friend. ok make i open door kristanus dear, pls go inside d last room, i go call u when federico don look finish. Posted: at 16-11-2010 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kasiemobi at 16-11-2010 01:35 PM (14 years ago) (m) fed after set na me Posted: at 16-11-2010 01:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abeg i dey oooo ..... i wan look kwa Posted: at 16-11-2010 01:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 17-11-2010 01:14 AM (14 years ago) (m) which level...abeg this nor be sharing matter..make una find sum1 esle coz i go look tailll Posted: at 17-11-2010 01:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no fedrico .... na look and let others look Posted: at 17-11-2010 09:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
felix, wetin u open for him to seeeeeee
abi no be u open free room, b4 he con stretch him long neck.
tell me say u wnt deny am Posted: at 17-11-2010 09:36 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
felix, wetin u open for him to seeeeeee
abi no be u open free room, b4 he con stretch him long neck.
me too like stretch my neck..make u open biko... [/quote tell me wetin u wnt seeooooooooooooooooooooooo Posted: at 17-11-2010 09:38 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bodeniyi at 17-11-2010 10:55 AM (14 years ago) (m) Bodeniyi never goo.. I still dey here.. if him come out.. na stone I go take break him head Posted: at 17-11-2010 10:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wa oooo Posted: at 17-11-2010 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 17-11-2010 11:25 AM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-11-2010 11:25 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Bodeniyi never goo.. I still dey here.. if him come out.. na stone I go take break him head
abioooooooooooooooooooooooooooooo Posted: at 18-11-2010 04:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ok
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 18-11-2010 07:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |