terryworld at 23-11-2010 07:58 PM (14 years ago) (m) hehehe omoladey dat ur formal pics fit cos epilepsy.no tell me say na u dey d pics cos anybody wey dey dat pix,dat person need deliverance
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 23-11-2010 07:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-11-2010 08:00 PM (14 years ago) (m) that your main friam way you call pc
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-11-2010 08:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terry d mad man....wetin do ma pics?
last warning........change ur pic.....1... change ur pic 2
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-11-2010 08:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 23-11-2010 08:08 PM (14 years ago) (m) hehehe omoladey dat ur formal pics fit cos epilepsy.no tell me say na u dey d pics cos anybody wey dey dat pix,dat person need deliverance
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-11-2010 08:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hehehe omoladey dat ur formal pics fit cos epilepsy.no tell me say na u dey d pics cos anybody wey dey dat pix,dat person need deliverance
wetin u talk?     ??
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-11-2010 08:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 23-11-2010 09:12 PM (14 years ago) (m) bros no mind me jare, my keyboard dey stammer.  i been wan talk say the pastor wey go do the deliverance go dey fear. if him wan pray, him go close one eye open the other one so that him go dey watch the guy wey him dey pray for.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-11-2010 09:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hehehehe Posted: at 24-11-2010 10:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Don-ziggy at 24-11-2010 10:51 AM (14 years ago) (m) o boy no bi small shoutin Posted: at 24-11-2010 10:51 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nah big one Posted: at 24-11-2010 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nne, kedu?... Posted: at 24-11-2010 11:23 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
O dinma abi u tink say i no sabi ur language small Posted: at 24-11-2010 12:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kasiemobi at 24-11-2010 12:29 PM (14 years ago) (m) poster,dey employ to wash for demj? cos i no say u no fit pay dat kind bill Posted: at 24-11-2010 12:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kasiemobi at 24-11-2010 12:31 PM (14 years ago) (m) terry shout im own hey d day bridge catch am with im girl Posted: at 24-11-2010 12:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 24-11-2010 11:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 27-11-2010 11:32 AM (14 years ago) (m) terry shout im own hey d day bridge catch am with im girl
which girl be dat?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 27-11-2010 11:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terdue at 27-11-2010 12:39 PM (14 years ago) (m) u try Posted: at 27-11-2010 12:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejisluv2 at 27-11-2010 12:47 PM (14 years ago) (f) Nice one Posted: at 27-11-2010 12:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nice one
thanks dear...how u dey? 
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 27-11-2010 10:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-12-2010 06:26 AM (14 years ago) (m) no corner am ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-12-2010 06:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 30-12-2010 09:14 AM (14 years ago) (m) i feel ur pain poster, e reach 2 shout. nice1 Posted: at 30-12-2010 09:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |