WHY IS IT DAT SOME GUYS DON"T LIKE TO USE CONDOM ON THEIR PARTNER (Page 7)

Date: 10-12-2010 9:29 am (14 years ago) | Author: favour
1 ... 4 5 6 [7] 8 9
- onyin at 10-12-2010 11:29 PM (14 years ago)
(f)
Its better to be safe than sorry.
Posted: at 10-12-2010 11:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- logten at 10-12-2010 11:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyin on 10-12-2010 11:21 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:19 PM
Quote from: onyin on 10-12-2010 11:17 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:15 PM
skin to skin..na em sweet pass,..... na wetin dem tell me o
lol. Lips Sealed

na true?
i no know ooo. Grin.na so i hear too.

confirm make u tell me...i dey wait
Posted: at 10-12-2010 11:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 10-12-2010 11:31 PM (14 years ago)
(m)
me i always dey use double condom i love my life and my mummy still needs me.

Posted: at 10-12-2010 11:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- logten at 10-12-2010 11:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:31 PM
me i always dey use double condom i love my life and my mummy still needs me.

wetin be condom sef?...u know say i still b virgin
Posted: at 10-12-2010 11:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 10-12-2010 11:37 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: logten on 10-12-2010 11:30 PM
Quote from: onyin on 10-12-2010 11:21 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:19 PM
Quote from: onyin on 10-12-2010 11:17 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:15 PM
skin to skin..na em sweet pass,..... na wetin dem tell me o
lol. Lips Sealed

na true?
i no know ooo. Grin.na so i hear too.

confirm make u tell me...i dey wait
ok now.so you go need  to wait make i marry first
Posted: at 10-12-2010 11:37 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 10-12-2010 11:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: logten on 10-12-2010 11:35 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:31 PM
me i always dey use double condom i love my life and my mummy still needs me.

wetin be condom sef?...u know say i still b virgin
see this bore hole dey claim virgin..virgin my foot  Cheesy

Posted: at 10-12-2010 11:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- logten at 10-12-2010 11:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:40 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:35 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:31 PM
me i always dey use double condom i love my life and my mummy still needs me.

wetin be condom sef?...u know say i still b virgin
see this bore hole dey claim virgin..virgin my foot  Cheesy
me bore hole? u be OIL DRILL
Posted: at 10-12-2010 11:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 10-12-2010 11:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: logten on 10-12-2010 11:44 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:40 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:35 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:31 PM
me i always dey use double condom i love my life and my mummy still needs me.

wetin be condom sef?...u know say i still b virgin
see this bore hole dey claim virgin..virgin my foot  Cheesy
me bore hole? u be OIL DRILL
me i no deny my own na but why you dey pretend huh

Posted: at 10-12-2010 11:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- logten at 10-12-2010 11:46 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:45 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:44 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:40 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:35 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:31 PM
me i always dey use double condom i love my life and my mummy still needs me.

wetin be condom sef?...u know say i still b virgin
see this bore hole dey claim virgin..virgin my foot  Cheesy
me bore hole? u be OIL DRILL
me i no deny my own na but why you dey pretend huh
i no dey pretend, i be SAINT LOGTEN
Posted: at 10-12-2010 11:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 10-12-2010 11:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: logten on 10-12-2010 11:46 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:45 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:44 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:40 PM
Quote from: logten on 10-12-2010 11:35 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:31 PM
me i always dey use double condom i love my life and my mummy still needs me.

wetin be condom sef?...u know say i still b virgin
see this bore hole dey claim virgin..virgin my foot  Cheesy
me bore hole? u be OIL DRILL
me i no deny my own na but why you dey pretend huh
i no dey pretend, i be SAINT LOGTEN
oops! your mean player logten

Posted: at 10-12-2010 11:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- shalipse at 12-12-2010 12:33 AM (14 years ago)
(m)
cuz honeypot aint safe no more
Posted: at 12-12-2010 12:33 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- anonymous2 at 12-12-2010 12:37 AM (14 years ago)
(f)
Most guys dnt like d use of condom becos they believe it aint much fun wit it...i dnt think i'll eva risk such sha

Posted: at 12-12-2010 12:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 12-12-2010 12:39 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: shalipse on 12-12-2010 12:33 AM
cuz honeypot aint safe no more
is your dick safe? Huh?
Posted: at 12-12-2010 12:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 12-12-2010 12:44 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sixtyhoneyy on 12-12-2010 12:39 AM
Quote from: shalipse on 12-12-2010 12:33 AM
cuz honeypot aint safe no more
is your dick safe? Huh?
lol.ewooooooooooooooooooooooooooooo
Posted: at 12-12-2010 12:44 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 12-12-2010 12:47 AM (14 years ago)
(m)
Hmmm passing with full speed
Posted: at 12-12-2010 12:47 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 12-12-2010 12:49 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on 12-12-2010 12:47 AM
Hmmm passing with full speed
afta u don kos wahala?

Posted: at 12-12-2010 12:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mydicksweet at 12-12-2010 12:53 AM (14 years ago)
(m)
Lolz which wahala i cos na?
Posted: at 12-12-2010 12:53 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 12-12-2010 01:01 AM (14 years ago)
(m)
if u go tru ur comments on dis post den u will see d reason why u will stay and finsh what u started...instead of dis ur pasin wit full speed

Posted: at 12-12-2010 01:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mydicksweet at 12-12-2010 01:02 AM (14 years ago)
(m)
I didnt see anything wrong with my comment o bros
Posted: at 12-12-2010 01:02 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyin at 12-12-2010 01:03 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: logten on 10-12-2010 11:35 PM
Quote from: ILOVEIT on 10-12-2010 11:31 PM
me i always dey use double condom i love my life and my mummy still needs me.

wetin be condom sef?...u know say i still b virgin
lol.
Posted: at 12-12-2010 01:03 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9

Featured Discussions