i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered
leave am pikin way talk say if in grow na bird head in go they chop..

Posted: at | |
Quote from: Emmanuel4christ on 7-02-2009 11:39 PM Quote from: onyinyenaija on 7-02-2009 06:12 PM Quote from: Gwhy on 7-02-2009 03:52 PM Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am hmmm e fi b true o!i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered leave am pikin way talk say if in grow na bird head in go they chop.. ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 7-02-2009 06:55 PM Quote from: onyinyenaija on 7-02-2009 06:12 PM Quote from: Gwhy on 7-02-2009 03:52 PM Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am hmmm e fi b true o!i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered why u dey support dat agidi ati moi moi...wey em mouth dey lick ... ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am Agidi, take time o! if you miss yarn here... people dey here wey go join do you many things o! You already dey punishment for your profile picx sef! "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 8-02-2009 12:03 PM Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am Agidi, take time o! if you miss yarn here... people dey here wey go join do you many things o! You already dey punishment for your profile picx sef! ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 8-02-2009 02:35 PM Quote from: Sillyjokker on 8-02-2009 12:03 PM Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am Agidi, take time o! if you miss yarn here... people dey here wey go join do you many things o! You already dey punishment for your profile picx sef! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
rezi yes na... rod...abi ya brain don dey fast forward for dat rod wey i mention now?.. Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 9-02-2009 01:32 AM ![]() ![]() ![]() ![]() wetin dey make u laf na ??
| |||||
Quote from: kido123 on 6-02-2009 12:35 PM i no gree o, if grass too plenty for road he dey make waka difficult na..... besides antelopes and rats fit dey there sef... mmnhhh dat means say na dangerous grounds yu wan enter so... That's another interesting perspective u know.
| |||||
Quote from: maffrodisiac on 9-02-2009 03:16 PM Quote from: kido123 on 6-02-2009 12:35 PM i no gree o, if grass too plenty for road he dey make waka difficult na..... besides antelopes and rats fit dey there sef... mmnhhh dat means say na dangerous grounds yu wan enter so... That's another interesting perspective u know.watin be all this gramma na..
| |||||
u no sabi say they go skull wella... Reply![]()
| |||||
i no gooo...lol..na this broken school na in i goooo.. Reply![]()
| |||||
the lebanese guy must be working for a construction company. he is so used to clearing grass to make new roads. Trailblazers u know. ReplyOnyi... wetin com happen na? the man regrade the road!!!
| |||||
Jamb question ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 11-02-2009 02:24 AM i no gooo...lol..na this broken school na in i goooo.. ![]() I don advise you to register for nite school, wetin you still de wait Emma... ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
oya con take me go na? Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 15-02-2009 03:50 AM oya con take me go na? I dey wait, oya meet me for mmmm.... wait lemme make enquiries. I'll b back. ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
passer by Reply
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo