


Posted: at | |
![]() ![]() ![]()
| |||||
I see oh. Wen i see am i kon pack am put for pocket. I tell ppl for my area sey na yankee i dey come 4rm so, sey make dem kon lick snow for my house... LOL Reply
| |||||
e no go too tay. check in the next 3 weeks Reply
| |||||
Ok ooh... But u sure sey no b ice block for fridge na im pple go dey throw go up and down by dat time???... Wen we go experience winter??? eeehn Reply
| |||||
LOl lol lol. But u guys too bad oh. how u know, u enter the guy (terrorist) stomach before? Reply
| |||||
Quote from: orezo on 5-11-2008 06:55 PM Ok ooh... But u sure sey no b ice block for fridge na im pple go dey throw go up and down by dat time???... Wen we go experience winter??? eeehn whether na snow abi na ice block no be the same rope tie dem? both of them dey cold na?
| |||||
lol..................................lmao Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
she shouldn't have bothered,we already know virgins are extinct...lol Reply
| |||||
::)dis kin one wey na only guys dey comment here?d guys wey dey find virgin dem b virgin to start with? Reply![]()
| |||||
Quote from: QueenNk on 7-11-2008 07:18 AM ::)dis kin one wey na only guys dey comment here?d guys wey dey find virgin dem b virgin to start with? ![]() Na wah for dis ur question oooh. Arn arn. U sef. U need prophet or BaBalawo to tell u d answer again??? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: QueenNk on 7-11-2008 07:18 AM ::)dis kin one wey na only guys dey comment here?d guys wey dey find virgin dem b virgin to start with? U NA VIRGIN? ![]()
| |||||
mehn u guyz are shrud but i do agree d truth is bitter......................... but 1 question............. hu dey disvergin all d girlz? n how u kno say dem no be virginz eh. naughty boiz....................... but u kno not all girlzr d same, u will alwayz find a diamond in d ruff Reply![]()
| |||||
Spicy ivy... Ur skirt no BAD ooh... Reply
| |||||
VIRGINS ON THE LOOSE. CATCH THEM BEFORE THEY DISAPPEAR!! Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
LOL... Reply
| |||||
Na wa oh,many girls go prove for this topic say dem b virgin oh.Well,make we dey see. Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 5-11-2008 03:44 AM she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele com oooooooh u say virgines no dey again dem they chop am tell me, wen girl go open leg 4 u becos of love,u go still come out they say no vergin wen u don disvergin them finish watin u expect abeg bros talk better thing, na una do pass na una talk pass. hw u want make girl be vergin wen una no let them rest. can i ask u a question, ur mama na vergin?
| |||||
@amici... Shwooo... Wetin na??? Y u dey whann rezi like dat na... Take it easy ooh...LOL Reply
| |||||
Quote from: amici on 13-11-2008 11:11 PM Quote from: rezimero on 5-11-2008 03:44 AM she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele com oooooooh u say virgines no dey again dem they chop am tell me, wen girl go open leg 4 u becos of love,u go still come out they say no vergin wen u don disvergin them finish watin u expect abeg bros talk better thing, na una do pass na una talk pass. hw u want make girl be vergin wen una no let them rest. can i ask u a question, ur mama na vergin? 2. na because e don tay from the time of imo river( time immemorial) na u spoil (disvirgin) na make u dey ask me whether dem dey chop am. 3. na me be the next pope so no come here come spoil my career 4. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 5. ...
| |||||
Quote from: rezimero on 14-11-2008 09:30 AM Quote from: amici on 13-11-2008 11:11 PM Quote from: rezimero on 5-11-2008 03:44 AM she fit be virgin b4? how many virgin u dey see for church nowadays wey girls dey spoil from their mama bele com oooooooh u say virgines no dey again dem they chop am tell me, wen girl go open leg 4 u becos of love,u go still come out they say no vergin wen u don disvergin them finish watin u expect abeg bros talk better thing, na una do pass na una talk pass. hw u want make girl be vergin wen una no let them rest. can i ask u a question, ur mama na vergin? 2. na because e don tay from the time of imo river( time immemorial) na u spoil (disvirgin) na make u dey ask me whether dem dey chop am. 3. na me be the next pope so no come here come spoil my career 4. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 5. ...
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep
IPOB Leader, Nnamdi Kanu Clears The Air On His Role in 2020 #EndSARS Protest
President Tinubu Approves The Appointment of Ms. Usoro Akpabio as MD of SSDC
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest