rofl...laugh till u 4get ur name

Date: 18-12-2010 9:24 am (14 years ago) | Author: Osi Smog Maduka
- at 18-12-2010 09:24 AM (14 years ago)
(m)
ku kata ka ka ku ku ke ki ki ka ga ga gi gu kaka ki ki ki ka...Congratulations! U have successfully learnt the monkey’s language. Come to Collect ur banana.....Lol



hahahahahahahahahahahahahahahahahihihihihihihihihih hihihihihihihihihihihihihohohohohohohohohohohohohohohoho nothing special my friend,just your face come in my mind. ha ha ha ha ha ha....Lmao


Posted: at 18-12-2010 09:24 AM (14 years ago) | Newbie
- Teeteeylaryor at 18-12-2010 10:49 AM (14 years ago)
(f)
abeg make person go bring rope come ooooo b4 person go enter market

wey terryworld and Skypon2002 na both of you go tie the poster Grin Grin Grin

Posted: at 18-12-2010 10:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 18-12-2010 10:50 AM (14 years ago)
(f)
which kind rubbish  be this sef
early in the morning
abeg make i go sleep jare
Posted: at 18-12-2010 10:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 18-12-2010 11:52 AM (14 years ago)
(m)
poster truly u need medication attention 
Posted: at 18-12-2010 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lizzie4Shizzie at 18-12-2010 12:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 18-12-2010 10:50 AM
which kind rubbish  be this sef
early in the morning
abeg make i go sleep jare

Lolz!!..Abi na!..Sleep is def better than readin dis..hehe..He's very silly!
Posted: at 18-12-2010 12:51 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 18-12-2010 01:19 PM (14 years ago)
(m)
lo lala
Posted: at 18-12-2010 01:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 18-12-2010 01:46 PM (14 years ago)
(f)
la lolo
Posted: at 18-12-2010 01:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 18-12-2010 02:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on 18-12-2010 10:49 AM
abeg make person go bring rope come ooooo b4 person go enter market

wey terryworld and Skypon2002 na both of you go tie the poster Grin Grin Grin
as mad people we be abi? E bi like say u use hot pepper water brush teeth dis morning.

Posted: at 18-12-2010 02:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 18-12-2010 02:42 PM (14 years ago)
(m)
post which day u comot 4rm hospital self?

Posted: at 18-12-2010 02:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- monasea at 18-12-2010 02:48 PM (14 years ago)
(f)
no mind d guy e dey look 4 attention
Posted: at 18-12-2010 02:48 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 18-12-2010 09:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on 18-12-2010 10:49 AM
abeg make person go bring rope come ooooo b4 person go enter market

wey terryworld and Skypon2002 na both of you go tie the poster Grin Grin Grin

na that ur tie wey dey ur neck i go use tie the poster
 Grin Grin

Posted: at 18-12-2010 09:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-12-2010 09:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 18-12-2010 02:42 PM
post which day u comot 4rm hospital self?

na tomorrow him commot oooo
 Grin

Posted: at 18-12-2010 09:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- shinapeters at 18-12-2010 09:52 PM (14 years ago)
(f)
dont mind him he looks like the monkey.......... boring ape like u Angry Angry Angry
Posted: at 18-12-2010 09:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 18-12-2010 10:04 PM (14 years ago)
(m)
olodo
Posted: at 18-12-2010 10:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 19-12-2010 02:42 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 18-12-2010 09:21 PM
Quote from: terryworld on 18-12-2010 02:42 PM
post which day u comot 4rm hospital self?

na tomorrow him commot oooo
 Grin
i bin tink say na next month him comot.

Posted: at 19-12-2010 02:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-12-2010 03:05 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 19-12-2010 02:42 AM
Quote from: Skypon2002 on 18-12-2010 09:21 PM
Quote from: terryworld on 18-12-2010 02:42 PM
post which day u comot 4rm hospital self?

na tomorrow him commot oooo
 Grin
i bin tink say na next month him comot.
ee fit be shaa
 Grin Grin

Posted: at 19-12-2010 03:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 19-12-2010 09:25 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: kaycee22 on 18-12-2010 10:04 PM
olodo
Lol! :-)
Posted: at 19-12-2010 09:25 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply

Featured Discussions