Posted: at | |
| |||||
Given the percentage of women that die during child birth, I am not surprised. When averaged out, their zero stats figure will reduce the national average! Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 21-12-2010 12:38 PM And yu Expect me 2 Believe dis Crap Story? Hissssssssssssssssss Nigerian Women dat Love Bosom feeding their Kids thank God,u said dat nigerian women Bosom feed their babies..Nonetheless Nigerian Ladies and Girls don't.......cos dey don't want their Bosom to......................... NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: Henchmann on 21-12-2010 11:50 AM Quote from: kinkino on 21-12-2010 11:46 AM Quote from: shinapeters on 21-12-2010 11:42 AM the problem i have with this post is this; where and how did they get their information from? how did they arrive at the given statistics?did they carry out any form of survey? [/color]i have come to understand that people do not carry out survey or even ask questions, their analysis is just based on assumption which is wrong, so i do not believe that Nigerian women do not Bosom feed! dont mind dem...asiri group...wht of white...do dey Bosom fead... Like u too, Praying for qwashokor pikin. u kno serious....is lik u b qashokor pikin..faceless bein...cant u understand ordinary language...if u ar not Bosom feed...i was pls...spare me ya runnin mouth....
| |||||
Quote from: atamajim on 21-12-2010 12:40 PM kinky you no go Bosom feed your pikin? no try amoooo [/color]lol...i go Bosom feed my baby weluwelu oooo.....my mama Bosom feed me wella....u kno say issue we dey Bosom feed behaves beta dan d one wey dey use only milk to feed....how i go Bosom feed my husband and leav my baby.....lol
| |||||
DON'T MIND THEM IS BECAUSE THEY DON'T WANT THEIR Bosom TO FALL( FOREVER YOUNG Reply![]() ![]()
| |||||
i go Bosom feed my hus...den my baby 100%...but d Bosom remain my hubby's property after birth....weda net or ball Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 21-12-2010 12:56 PM My Mama Bosom feed me ohh well well and if i marry,my wife must Bosom feed my pikin or!!!!!!! Or what, will heaven fall?
| |||||
Quote from: kinkino on 21-12-2010 04:27 PM i go Bosom feed my hus...den my baby 100%...but d Bosom remain my hubby's property after birth....weda net or ball You have really tried. So you feed two of them? Uhm! Uhm!! Uhm!!!! IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 21-12-2010 12:56 PM My Mama Bosom feed me ohh well well and if i marry,my wife must Bosom feed my pikin or!!!!!!! GUY DON'T MIND THEM, WHO BORN THE MAGA( ONA APU ALA)?
| |||||
What is ONA APU ALA? ReplyIN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: kinkino on 21-12-2010 04:27 PM i go Bosom feed my hus...den my baby 100%...but d Bosom remain my hubby's property after birth....weda net or ball THE THING GO DEY DO OVER HEATING OOOOOOOOOOO
| |||||
Quote from: cadanre on 21-12-2010 04:47 PM What is ONA APU ALA? MEANING IF SHE IS MAD OK
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 21-12-2010 04:50 PM Quote from: kinkino on 21-12-2010 04:27 PM i go Bosom feed my hus...den my baby 100%...but d Bosom remain my hubby's property after birth....weda net or ball THE THING GO DEY DO OVER HEATING OOOOOOOOOOO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hisssssssssssss ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
na which kind tin be dis, hw mothers go stop dey Bosom feed their pikin.abi una wont make wuna pikin no get sense?! Reply
| |||||
Why do you think the rate of cancer is increasing? Replyover 30% of the world cows are genetically engineered, and I wonder where their milk end up!!!
| |||||
Quote from: democrazy on 21-12-2010 05:13 PM Why do you think the rate of cancer is increasing? over 30% of the world cows are genetically engineered, and I wonder where their milk end up!!! DEM WANT GO DEY USE FOR HEAVEN. ABI WETIN FELA GO SUCK.........
| |||||
women make una start Bosom feeding us na Reply
| |||||
@cadanre...yes now...no cheatin Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech