Posted: at | |
| |||||
Quote from: oyindabty on 19-01-2011 10:55 AM i wish dem all d best in marriage and mine is on d way. watch out Abi, na wetin we dey pray for, abeg put me for your prayer list.
| |||||
women na to get husband be d only prayer point wey una sabi...............................lolz ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 10:31 AM Quote from: olumbareal on 19-01-2011 10:30 AM Quote from: Peter_Ade on 19-01-2011 09:55 AM This is serious oooooooo Sophie we dey wait ur own oooo You go wait till thy kingdom come, siddon there, dem no tell you sey she get baby abi. OLUUUUUUUUUUUUUUUUUUUU I know u are jokin or U simply talkin out of ignorance. U think am d MD of NGO or wat ! so all d money i dey invest for sophie na ummmmmmm make i no talk. Sophie do quick make we invite pple cum ontime ooooo
| |||||
Quote from: Pointzero on 19-01-2011 11:20 AM women na to get husband be d only prayer point wey una sabi...............................lolz Amebo na who invite you.
| |||||
Quote from: Bestheart on 19-01-2011 11:19 AM Quote from: oyindabty on 19-01-2011 10:55 AM i wish dem all d best in marriage and mine is on d way. watch out Abi, na wetin we dey pray for, abeg put me for your prayer list.dnt worri God is doin it already 4 our own good.
| |||||
Quote from: sophiebaby on 18-01-2011 04:09 PM Quote from: sophiebaby on 18-01-2011 04:07 PM Thank you jesus HAPPY MARRIED LIFE the other two nonsence pic no follow ooooooooooo... na mistake Admin pls do well to delete the two thats not related so sorry pals.. Sophieeeeeeeeeeeeeeeeeeee why did u run from me, U dont know how happy i am to see ur post. But u see ursef as usual, u just added dat comedy to ur own topic. I missed u so much, I looked out for u all through d first week of january and some days in d last week of DEC, without success.
| |||||
Quote from: oyindabty on 19-01-2011 11:30 AM Quote from: Bestheart on 19-01-2011 11:19 AM Quote from: oyindabty on 19-01-2011 10:55 AM i wish dem all d best in marriage and mine is on d way. watch out Abi, na wetin we dey pray for, abeg put me for your prayer list.dnt worri God is doin it already 4 our own good. Abeg make una no pray again, I dey available big time. Just send ur CV
| |||||
me? Hench! ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Bestheart on 19-01-2011 11:28 AM Quote from: Pointzero on 19-01-2011 11:20 AM women na to get husband be d only prayer point wey una sabi...............................lolz Amebo na who invite you.Abeg nio mind dat guy, me i dey look for wife too.
| |||||
Quote from: Bestheart on 19-01-2011 11:28 AM Quote from: Pointzero on 19-01-2011 11:20 AM women na to get husband be d only prayer point wey una sabi...............................lolz Amebo na who invite you.NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: Henchmann on 19-01-2011 11:47 AM Quote from: Bestheart on 19-01-2011 11:28 AM Quote from: Pointzero on 19-01-2011 11:20 AM women na to get husband be d only prayer point wey una sabi...............................lolz Amebo na who invite you.Abeg nio mind dat guy, me i dey look for wife too. NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 11:45 AM me? Hench! Pls check dat topic now, ur best friend in Naijapals, page 24
| |||||
happy wedlock! Reply
| |||||
Quote from: Pointzero on 19-01-2011 11:20 AM women na to get husband be d only prayer point wey una sabi...............................lolz lol.
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 19-01-2011 09:55 AM This is serious oooooooo Sophie we dey wait ur own oooo Which kind of question b dat, dat question no b for my sophie oh
| |||||
Quote from: ikennaya on 19-01-2011 11:53 AM happy wedlock! Thank u
| |||||
henchman wetin be ya own naaaaaaaa.. Replyna u wey d guy dey wish happy wedlock??? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 18-01-2011 11:40 PM congrat but the man wowo ooooooooooo Bad belle, how u take see im face or u don dey like am?
| |||||
Quote from: Henchmann on 19-01-2011 11:56 AM Quote from: Peter_Ade on 19-01-2011 09:55 AM This is serious oooooooo Sophie we dey wait ur own oooo Which kind of question b dat, dat question no b for my sophie oh NEMO DAT QUOD NON HABET
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech