onyin at 20-01-2011 12:07 AM (14 years ago) (f) @poster.you sound like you like "flashy girls".good thing na money kill am
so person wey no get money make ihm no embrace better thing......................na waaooo you no know say na money dey maintain them Posted: at 20-01-2011 12:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 20-01-2011 12:18 AM (14 years ago) (m) @poster.you sound like you like "flashy girls".good thing na money kill am
so person wey no get money make ihm no embrace better thing......................na waaooo you no know say na money dey maintain them  Which part of their body need maintenance? Posted: at 20-01-2011 12:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 20-01-2011 12:19 AM (14 years ago) (m) @poster.you sound like you like "flashy girls".good thing na money kill am
so person wey no get money make ihm no embrace better thing......................na waaooo you no know say na money dey maintain them  Which part of their body need maintenance? abeg i follow dey ask ohh
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 20-01-2011 12:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 20-01-2011 12:21 AM (14 years ago) (f) @poster.you sound like you like "flashy girls".good thing na money kill am
so person wey no get money make ihm no embrace better thing......................na waaooo you no know say na money dey maintain them  Which part of their body need maintenance? every part of the body.that expensive cream ,her beyonce parfum,her shoes,her cloths ,her lace wig or everyweekend hair etc.you think looking all that flashy is for free. Posted: at 20-01-2011 12:21 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 20-01-2011 12:21 AM (14 years ago) (m)
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 20-01-2011 12:21 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
trolling at 20-01-2011 12:24 AM (14 years ago) (m) Sounds like Beyoce junior,but how una dey maintain fake hair and nails. Posted: at 20-01-2011 12:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 20-01-2011 12:24 AM (14 years ago) (m) hmmmm.......................na ihm u dey mention all this,so dem no go do anything 4 themselves na d guy go do all,na waaoo
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 20-01-2011 12:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 20-01-2011 12:24 AM (14 years ago) (f) the relationship between the two is simple..one can't do without the other..twins  lol
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 20-01-2011 12:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 20-01-2011 12:28 AM (14 years ago) (f) Sounds like Beyoce junior,but how una dey maintain fake hair and nails.  women secrets.na the fake hair and nails waa you dey see and you dey fall for.see as you call am fake self. Posted: at 20-01-2011 12:28 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 20-01-2011 12:29 AM (14 years ago) (f) hmmmm.......................na ihm u dey mention all this,so dem no go do anything 4 themselves na d guy go do all,na waaoo
hmmm sum like the guys to buy now.eh show real love. Posted: at 20-01-2011 12:29 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 20-01-2011 12:30 AM (14 years ago) (f) hey sis
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 20-01-2011 12:30 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
trolling at 20-01-2011 12:31 AM (14 years ago) (m) Sounds like Beyoce junior,but how una dey maintain fake hair and nails.  women secrets.na the fake hair and nails waa you dey see and you dey fall for.see as you call am fake self. Me fall? you think say I be dopemu,give me two days I go analyze you. Posted: at 20-01-2011 12:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 20-01-2011 12:32 AM (14 years ago) (f) hey sis  hiya!.i went down DK's house to look for you.i guess you both were busy.how have you been? Posted: at 20-01-2011 12:32 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 20-01-2011 12:33 AM (14 years ago) (f) Sounds like Beyoce junior,but how una dey maintain fake hair and nails.  women secrets.na the fake hair and nails waa you dey see and you dey fall for.see as you call am fake self. Me fall? you think say I be dopemu,give me two days I go analyze you. lol.hmmm i know your type.trust me. Posted: at 20-01-2011 12:33 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 20-01-2011 12:35 AM (14 years ago) (m) Dont switch the subject,lets duke it out. Posted: at 20-01-2011 12:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 20-01-2011 12:35 AM (14 years ago) (m) @poster..the relationship between LOVE & WEALTH.is like elephant trunk & two bags of pure water.
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 20-01-2011 12:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 20-01-2011 12:36 AM (14 years ago) (f) hey sis  hiya!.i went down DK's house to look for you.i guess you both were busy.how have you been? heheh.. i think dk got a new babe jor. i key dont work..lol good good
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 20-01-2011 12:36 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 20-01-2011 12:39 AM (14 years ago) (f) Dont switch the subject,lets duke it out.
i see.so like i said earlier,those babes are high class babes.if your pocket is dry,just kindly move.  .another dude will do the job.although most guys fancy girls like that alot.cos then they can show off to their friends. Posted: at 20-01-2011 12:39 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 20-01-2011 12:40 AM (14 years ago) (m) eziokwu!
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 20-01-2011 12:40 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 20-01-2011 12:41 AM (14 years ago) (f) hey sis  hiya!.i went down DK's house to look for you.i guess you both were busy.how have you been? heheh.. i think dk got a new babe jor. i key dont work..lol good good  so who's DK replacement now?.or are you taking a break.nice to hear you are good. Posted: at 20-01-2011 12:41 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |