TEACHER DONT TEACH ME NONESENSE! ::) (Page 2)

Date: 23-01-2011 3:02 am (14 years ago) | Author: Felix Martins
1 [2] 3
- Riverniger1 at 25-01-2011 07:13 PM (14 years ago)
(m)
i hear Wink

Posted: at 25-01-2011 07:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toinsauller at 26-01-2011 02:02 AM (14 years ago)
(m)
PASS Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-01-2011 02:02 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- tambeiort at 26-01-2011 09:13 AM (14 years ago)
(m)
things d happen for naija ooh.
Posted: at 26-01-2011 09:13 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Chamming at 26-01-2011 02:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 25-01-2011 06:27 AM
hmmm make i sleep first,i dey cum

Make u sleep wetin i sure say na u be the teacher 4 that school
Posted: at 26-01-2011 02:44 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- betterlover247 at 26-01-2011 04:50 PM (14 years ago)
(m)
who posted this???
Posted: at 26-01-2011 04:50 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- omotoyosolabisi at 28-01-2011 09:33 AM (14 years ago)
(f)
hahahahahaha
Posted: at 28-01-2011 09:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 07:14 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: betterlover247 on 26-01-2011 04:50 PM
who posted this???

na one boy post am ooooo Grin

Posted: at 30-01-2011 07:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 07:18 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Chamming on 26-01-2011 02:44 PM
Quote from: terryworld on 25-01-2011 06:27 AM
hmmm make i sleep first,i dey cum

Make u sleep wetin i sure say na u be the teacher 4 that school
i hope say him no teach u for the school? Cheesy

Posted: at 30-01-2011 07:18 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 30-01-2011 07:36 AM (14 years ago)
@spypon,say hmm,you don talk too much,
watinggggg?you na ok man or hehhehehehe abi na hiohioihiohio
come take carefull,or that your face wen dey upside down i go correct am,
baaabuuuuuuuuuuuuuuuuu
Posted: at 30-01-2011 07:36 AM (14 years ago) |
Reply
- at 30-01-2011 07:39 AM (14 years ago)
gini ine skypon?oye na oye?
Posted: at 30-01-2011 07:39 AM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 10:48 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 30-01-2011 07:36 AM
@spypon,say hmm,you don talk too much,
watinggggg?you na ok man or hehhehehehe abi na hiohioihiohio
come take carefull,or that your face wen dey upside down i go correct am,
baaabuuuuuuuuuuuuuuuuu

see, make u no just tell me that one ooooo
if u like my pics make u just tell me
no be say u go come dey talk anyhow to me

i no be ok man, or heheheheheheee man or hiohiohiohiohiohiohio man.....................take note
cos i fit brake ur head for here ooooooooo

wey my bottle self Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i go kap ur head for u Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 10:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 10:50 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 30-01-2011 07:39 AM
gini ine skypon?oye na oye?

so u be abakiliki guy? make u no dey speak that una abakiliki language for me oooooooooo Angry Angry Angry Angry Grin

Posted: at 30-01-2011 10:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 31-01-2011 01:48 AM (14 years ago)
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 10:50 AM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 07:39 AM
gini ine skypon?oye na oye?

so u be abakiliki guy? make u no dey speak that una abakiliki language for me oooooooooo Angry Angry Angry Angry Grin

Na misitake i do ,i be proper orlu guy Smiley Smiley Smiley
Posted: at 31-01-2011 01:48 AM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 03:33 PM (14 years ago)
(m)
no wonder u dey speak like this Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 03:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Chamming at 10-03-2011 11:53 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 07:18 AM
Quote from: Chamming on 26-01-2011 02:44 PM
Quote from: terryworld on 25-01-2011 06:27 AM
hmmm make i sleep first,i dey cum

Make u sleep wetin i sure say na u be the teacher 4 that school
i hope say him no teach u for the school? Cheesy

Teach who, na Florish be he student
Posted: at 10-03-2011 11:53 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- felixworld at 14-03-2011 05:17 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 10:50 AM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 07:39 AM
gini ine skypon?oye na oye?

so u be abakiliki guy? make u no dey speak that una abakiliki language for me oooooooooo Angry Angry Angry Angry Grin
Posted: at 14-03-2011 05:17 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Abolore05 at 14-03-2011 10:11 AM (14 years ago)
(f)
  Huh?
Posted: at 14-03-2011 10:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 14-03-2011 06:44 PM (14 years ago)
(m)
sorry

Posted: at 14-03-2011 06:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- estilizo at 14-03-2011 06:49 PM (14 years ago)
(f)
too much gramma

Posted: at 14-03-2011 06:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fashalyn at 14-03-2011 07:15 PM (14 years ago)
(f)
ok

Posted: at 14-03-2011 07:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions