at 8-02-2011 10:26 PM (14 years ago) make una dey,dey dream, i go phone una power autority, to off una electricity now,  u think say na every body de live for 9ja  i go deport back to the vilage ni, Posted: at 8-02-2011 10:26 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 8-02-2011 10:27 PM (14 years ago) @river i go deport you back to the village ni Posted: at 8-02-2011 10:27 PM (14 years ago) | | |
Reply |
@nellkiss ......Emejuru can be our nanny.....what do u say sweetheart??  ok..him go dey do double shift.but make him no chok hand 4 our pikin nyash oh.. fear no dey catch am??? na kirikiri be that now.
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 8-02-2011 10:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u be sokoto immigration???
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 8-02-2011 10:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:07 PM (14 years ago) (m)  wetin? u dey feel me abi?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:17 PM (14 years ago) (m) u are talking as if u are living alone.....our floor......... emejuru and skypon go come clean nam...i will pay them  ok luv...pls tell them 2 hurry up no worry we dey come make ur blood never dey hot oooooo  make una come clean d floor o...hope say river don pay una.. yes oooo we don dey come prepare ur bed well well so that after we wash am, we go do the other part hope say river don commot? river dey full time...be careful no mesmerizing in our house na him be say we no go come again nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:22 PM (14 years ago) (m) u are talking as if u are living alone.....our floor......... emejuru and skypon go come clean nam...i will pay them  ok luv...pls tell them 2 hurry up no worry we dey come make ur blood never dey hot oooooo  make una come clean d floor o...hope say river don pay una.. yes oooo we don dey come prepare ur bed well well so that after we wash am, we go do the other part hope say river don commot? river dey full time...be careful no mesmerizing in our house gbam   yeye boy
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:23 PM (14 years ago) (m) @ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  ...wey the come clean our floor GATE man job???  heheheheheheheheheheeeeee  na we u dey call adamu abi? ok when we come ur house, ur wife go tell u scores
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:26 PM (14 years ago) (m) @ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  ...wey the come clean our floor GATE man job???  ok dear...i think skypon will do it better  wait make i come first i will do it better on ur TT
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:27 PM (14 years ago) (m) @ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  ...wey the come clean our floor GATE man job???  oboy why you dey call skypon Adamu? Anyway skypon no do the job, Na soki and that head master do the job, so soki go good as the gate man, so him go dey follow up with the main thing for you,  gbam
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:29 PM (14 years ago) (m) @ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  ...wey the come clean our floor GATE man job???  ok dear...i think skypon will do it better thanks dear.......thats y i rove u.....skypon is the gate man now   i go enjoy well well ooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:31 PM (14 years ago) (m) @ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  ...wey the come clean our floor GATE man job???  ok dear...i think skypon will do it better thanks dear.......thats y i rove u.....skypon is the gate man now  well said..he should resume work immediately...b4 he get fired..  i never start work, u wan sack me if i com start nko? wetin u go com do?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 12:32 PM (14 years ago) (m) @ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  ...wey the come clean our floor GATE man job???  ok dear...i think skypon will do it better come oh nellkiss, abi na skypon and soki do the job? nna u need the job?  ? abi you don get new job? or you want to dey do shifting with skypon  no ooooo i wan dey 24 hours i no want make anybody follow me do cleaning with nelkiss
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 12:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-02-2011 12:15 AM (14 years ago) Ok you wish has been made real, oya river you are fired, Posted: at 10-02-2011 12:15 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 12-02-2011 07:35 AM (14 years ago) (m)  u be river oga?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-02-2011 07:35 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
who give awo coat.........emejuru is my nanny
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 13-02-2011 09:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
michybaby at 13-02-2011 10:49 PM (14 years ago) (f) oh boy! cant stop laughing. u try jare. :-*javascript:void(0); Posted: at 13-02-2011 10:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 17-02-2011 05:12 PM (14 years ago) (m) who give awo coat.........emejuru is my nanny  him com dey claim ur oga
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-02-2011 05:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no mind nam
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 27-02-2011 10:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahhahahahahahahhahahhahahaaahahahha!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! i don laugh sote i fall 4 ground. u really try
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 28-02-2011 01:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |