tyabo at 25-01-2011 05:36 PM (14 years ago) (m) LOL-.............................. Kebella dz ur profile pics dirty ooo.. tuaaaaaaaaaaaaaaa... Posted: at 25-01-2011 05:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Imagine!
Live and let live! Posted: at 25-01-2011 05:38 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
BS u wan make dem reach 20
That was sarcasm! Come on! These kind of stories are making me sick!  Ei yaaa......................no fall sick oohh
Live and let live! Posted: at 25-01-2011 05:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
shaoyang at 25-01-2011 05:40 PM (14 years ago) (m) Woman never teach you lesson, u still dey claim abi? peace! Posted: at 25-01-2011 05:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 25-01-2011 05:43 PM (14 years ago) (m) Oga e be like say dem don send u school self no be only lesson 4 ur side..................lol
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 25-01-2011 05:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i hope sey u dont write ur will Posted: at 25-01-2011 05:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 05:46 PM (14 years ago) (f) That is the power of a woman. Posted: at 25-01-2011 05:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
power of a woman my ass Posted: at 25-01-2011 05:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 05:55 PM (14 years ago) (f) @Blings-is-back, isi adikwa gi nma? Gini bu ike umu nwanyi ur ass, hmmmmmmmmm Posted: at 25-01-2011 05:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyimau20 at 25-01-2011 05:57 PM (14 years ago) (f) story story Posted: at 25-01-2011 05:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 25-01-2011 05:59 PM (14 years ago) (m) maybe d guy no dey hear Igbo.
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 25-01-2011 05:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Blings-is-back, isi adikwa gi nma? Gini bu ike umu nwanyi ur ass, hmmmmmmmmm
isim oyiri ihe na adighi mma?.... okwa udi ihe kam ji asi umu nwanyi my ass............. grin grin grin Posted: at 25-01-2011 06:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 06:03 PM (14 years ago) (f) Pointzero, u mean Bling-is-back, na igbo man ooooooooo, no try him at all. He is the king of igbo proverb for NP. Posted: at 25-01-2011 06:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 06:04 PM (14 years ago) (f) @Blings-is-back, isi adikwa gi nma? Gini bu ike umu nwanyi ur ass, hmmmmmmmmm
isim oyiri ihe na adighi mma?.... okwa udi ihe kam ji asi umu nwanyi my ass............. grin grin grin Take ur time ooooo, i no wan shout. Posted: at 25-01-2011 06:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 25-01-2011 06:05 PM (14 years ago) (m) @Blings-is-back, isi adikwa gi nma? Gini bu ike umu nwanyi ur ass, hmmmmmmmmm
isim oyiri ihe na adighi mma?.... okwa udi ihe kam ji asi umu nwanyi my ass............. grin grin grin he hei...................i nukwanu mu o
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 25-01-2011 06:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 25-01-2011 06:06 PM (14 years ago) (m) Pointzero, u mean Bling-is-back, na igbo man ooooooooo, no try him at all. He is the king of igbo proverb for NP.
i think say him come 4rm jupiter..............i no know say na nwannaa
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 25-01-2011 06:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Blings-is-back, isi adikwa gi nma? Gini bu ike umu nwanyi ur ass, hmmmmmmmmm
isim oyiri ihe na adighi mma?.... okwa udi ihe kam ji asi umu nwanyi my ass............. grin grin grin Take ur time ooooo, i no wan shout. why u wan shout na?..... anybody dey touch ur thing? Posted: at 25-01-2011 06:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bella100 at 25-01-2011 06:11 PM (14 years ago) (f) As usual.. You can become King Solomon and have all of them as wives since you love all Posted: at 25-01-2011 06:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 06:13 PM (14 years ago) (f) Pointzero, u mean Bling-is-back, na igbo man ooooooooo, no try him at all. He is the king of igbo proverb for NP.
i think say him come 4rm jupiter..............i no know say na nwannaa  , NA ORIGINAL NWANNAA Posted: at 25-01-2011 06:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 25-01-2011 06:13 PM (14 years ago) (m) As usual.. You can become King Solomon and have all of them as wives since you love all 
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 25-01-2011 06:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |