For una wey be lesbo or gay....i dey hail una oooo... una welldone oooo?
One thing am sure of is, God will not allow Nigeria to become soddom and Gomorrah.
I dey come sha.
For naija e just not possible to b gay bcos ppl go punish u for it, but here u see dem on d street, they even get parade
so for me it is not dat easy to keep my cool, cos anytime wen i see dem i must either turn my head or say somtin!
Posted: at | |