Reply |
See me ooo...who dey follow you talk.....Na Kenne get d post not you Amebo. Posted: at 10-02-2011 05:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 05:06 PM (14 years ago) (f) yu dont surrender
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 05:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Who be ya yeye applicant sef huh? Posted: at 10-02-2011 05:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I no surrender anything ooo I just wan test the guy. wether e big true true Posted: at 10-02-2011 05:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 10-02-2011 05:11 PM (14 years ago) (m) Liver for Wetin? Yu wan Chop Cooked or Fried Liver? l go Bring when l dey Come  Just Talk The Location Fast Young Woman
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 10-02-2011 05:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 05:12 PM (14 years ago) (f) I no surrender anything ooo I just wan test the guy. wether e big true true wetin be true...............
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 05:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 05:13 PM (14 years ago) (f) Liver for Wetin? Yu wan Chop Cooked or Fried Liver? l go Bring when l dey Come  Just Talk The Location Fast Young Woman  carry em enter room do sharp sharp....................
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 05:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 05:14 PM (14 years ago) (f) Who be ya yeye applicant sef huh? the ghost
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 05:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Liver for Wetin? Yu wan Chop Cooked or Fried Liver? l go Bring when l dey Come  Just Talk The Location Fast Young Woman  hhahahahaahahahahaaaa....I just dey pity you sha. I will forgive..because you know not what your doing Am not a wicked person Posted: at 10-02-2011 05:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I no surrender anything ooo I just wan test the guy. wether e big true true wetin be true...............  Wetin you wan know....busybody Posted: at 10-02-2011 05:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Do wetin huh? Posted: at 10-02-2011 05:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Who be ya yeye applicant sef huh? the ghost  Ikebe I jump and pass you and the Ghost. Posted: at 10-02-2011 05:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 05:21 PM (14 years ago) (f) Reply |
kebella at 10-02-2011 05:21 PM (14 years ago) (f) I no surrender anything ooo I just wan test the guy. wether e big true true wetin be true...............  Wetin you wan know....busybody just wondering
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 05:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 10-02-2011 05:22 PM (14 years ago) (f) ikennee do every nah thatz his code numb  ask him
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 05:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yes Posted: at 10-02-2011 05:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I no surrender anything ooo I just wan test the guy. wether e big true true wetin be true...............  Wetin you wan know....busybody just wondering  Madam wonderer Posted: at 10-02-2011 05:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
kebella at 10-02-2011 05:30 PM (14 years ago) (f) :'(
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 10-02-2011 05:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |