50_Cent at 15-02-2011 03:32 PM (14 years ago) (m) kebella hmm SEE FINE BABE BUT I'M ANGRY YU DIVORCE ME SHIKINI Posted: at 15-02-2011 03:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gimac at 16-02-2011 07:16 AM (14 years ago) (m) Reply |
see as guys full for bank today, 95% of them na so so withdraw dem dey do am sure 2morow go b ladies day for savings.... MEN WAKE-UP
SO? Is that why your are making noise? plzzz go back to sleep josee ur mouth enu ti fe Posted: at 16-02-2011 08:53 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Busybody...you want one?
I want to apply formally ni. Shiiiiooorrrr..this ya lips sef dey make everything tire me Na Valentine Lips na E go give you enuf  . Huh?? Adams I jump and pass you and ya lips I go change am 4 u na. No thanks Posted: at 16-02-2011 08:54 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Okay gimme ya hotel room ma manager Ikebe..will come and represent me buh when its time to go shopping holla  Wetin? you no be ma manager again? Posted: at 16-02-2011 08:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 16-02-2011 08:56 AM (14 years ago) (m) Busybody...you want one?
I want to apply formally ni. Shiiiiooorrrr..this ya lips sef dey make everything tire me Na Valentine Lips na E go give you enuf  . Huh?? Adams I jump and pass you and ya lips I go change am 4 u na. No thanks How far, how did your valentine go? Posted: at 16-02-2011 08:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
miss sessy can i be you val EVE date
No thanks Posted: at 16-02-2011 08:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
missyb who is d lucky guy .........hope is not ifogra  em em...media what !!! re yu kidding........his rite on my bed.....anyway i no ifogra finally made it...........who is media  The guy you are wooing the other time na. you no know ya bf name again? Anyway he's mine now sha. Posted: at 16-02-2011 08:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Busybody...you want one?
I want to apply formally ni. Shiiiiooorrrr..this ya lips sef dey make everything tire me Na Valentine Lips na E go give you enuf  . Huh?? Adams I jump and pass you and ya lips I go change am 4 u na. No thanks How far, how did your valentine go? Why you dey ask...busybody Posted: at 16-02-2011 08:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Okay gimme ya hotel room ma manager Ikebe..will come and represent me buh when its time to go shopping holla  isorry i cheat out,am in bikini sex party now Okay she hie Posted: at 16-02-2011 09:01 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 16-02-2011 09:01 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 16-02-2011 09:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 16-02-2011 09:03 AM (14 years ago) (m) Busybody...you want one?
I want to apply formally ni. Shiiiiooorrrr..this ya lips sef dey make everything tire me Na Valentine Lips na E go give you enuf  . Huh?? Adams I jump and pass you and ya lips I go change am 4 u na. No thanks How far, how did your valentine go? Why you dey ask...busybody  I want to kno if it didn't go well so that I can make it up to you. Posted: at 16-02-2011 09:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 16-02-2011 09:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Shey i lie? Posted: at 16-02-2011 09:04 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i should have say yes but it's too late dear
That's right. Posted: at 16-02-2011 09:05 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
think about making money while you walk on the street with your mobile phone. you can withdraw and deposit while walking on the street and am talking about your bank account. if you want any more info visit mobile banking on facebook. just type in mobile banking and you will get there.....call me on 016558856
Okay we hia Posted: at 16-02-2011 09:05 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Wait ooo! Dis Babe don Get the Valentine Boyfriend, abi how e Happen?
How wetin happen huh? If i......... Posted: at 16-02-2011 09:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
she is the one to tell,although val is over
Amebo Posted: at 16-02-2011 09:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |