nellkiss at 5-02-2011 10:48 PM (14 years ago) (f) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
him never hear you, wait make him hear. una two go settle for Irak  u sef no dey see..or make i give u my google..poster na she not him...me dey iran d wait una Posted: at 5-02-2011 10:48 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 6-02-2011 12:41 PM (14 years ago) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
him never hear you, wait make him hear. una two go settle for Irak  u sef no dey see..or make i give u my google..poster na she not him...me dey iran d wait una  yes i no dey see ,bring the google,i dey wait  ok she Posted: at 6-02-2011 12:41 PM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 7-02-2011 04:47 AM (14 years ago) (m) omg!
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 7-02-2011 04:47 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 04:57 AM (14 years ago) omg!
wetin nah? you no want make google show me road? na only google i go use Posted: at 7-02-2011 04:57 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 08:42 AM (14 years ago) (m) poster! abeg u use pap bath?
i thank god say i even bath! U wey never bath since ur mama born u nko? u no no say na error and horror u b, abi u no dey check glass?  yea!  xavesdo5, i no go chop today ooo see yabbing
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 08:42 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 08:44 AM (14 years ago) (m)  so sorry about it ok?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 08:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 08:45 AM (14 years ago) (m) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
him never hear you, wait make him hear. una two go settle for Irak   she go finish am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 08:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 08:47 AM (14 years ago) (m) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
 dont insult my baby ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 08:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abolore05 at 7-02-2011 02:42 PM (14 years ago) (f) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
and i never blive some pple are soooooo silly and stupid until i read this comment! u better go hide under ur mummy's skirt cos u're too foolish even d words that comes frm ur stinking mouth is too foul for hearing. Posted: at 7-02-2011 02:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 7-02-2011 02:44 PM (14 years ago) (f) poster! abeg u use pap bath?
i thank god say i even bath! U wey never bath since ur mama born u nko? u no no say na error and horror u b, abi u no dey check glass?  yea!  xavesdo5, i no go chop today ooo see yabbing  Posted: at 7-02-2011 02:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 7-02-2011 02:46 PM (14 years ago) (f) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
him never hear you, wait make him hear. una two go settle for Irak  u sef no dey see..or make i give u my google..poster na she not him...me dey iran d wait una  yes i no dey see ,bring the google,i dey wait  ok she  Posted: at 7-02-2011 02:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 7-02-2011 02:49 PM (14 years ago) (f) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
him never hear you, wait make him hear. una two go settle for Irak  u sef no dey see..or make i give u my google..poster na she not him...me dey iran d wait una  no worry we r comin Posted: at 7-02-2011 02:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 7-02-2011 02:54 PM (14 years ago) (f) abeg help me tell am o if she wan insult pple make she create her own forum. Posted: at 7-02-2011 02:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abolore05 at 8-02-2011 04:00 AM (14 years ago) (f) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
him never hear you, wait make him hear. una two go settle for Irak  Posted: at 8-02-2011 04:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 8-02-2011 09:21 AM (14 years ago) (m) Na wa, i neva blif pple no get sense until dis poster proved it. senselesious idiot
and i never blive some pple are soooooo silly and stupid until i read this comment! u better go hide under ur mummy's skirt cos u're too foolish even d words that comes frm ur stinking mouth is too foul for hearing.   yeah, thats my baby talking every other persons should keep quiet, until she finish talking.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 09:21 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 8-02-2011 09:24 AM (14 years ago) (m) abeg help me tell am o if she wan insult pple make she create her own forum. dont worry i will sanction him
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 09:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |