"JONNY AND FAMILY CAT" U GO FEAR NOW

Date: 01-02-2011 7:11 pm (13 years ago) | Author: MEMBER ISRAEL
- at 1-02-2011 07:11 PM (13 years ago)
(m)
Johnny's mother looked out the window and noticed him "playing church" with their cat. The cat was sitting quietly and he was preaching to it. She smiled and went about her work.

A while later she heard loud meowing and hissing and ran back To the open window to see Johnny baptizing the cat in a tub of water.

She called out, "Johnny, stop that! The cat's afraid of water!"

Johnny looked up at her and said, "He should have thought about that before he joined my church."

Posted: at 1-02-2011 07:11 PM (13 years ago) | Newbie
- coolandrea at 1-02-2011 07:24 PM (13 years ago)
(f)
Am waiting 4 others... I neva c where cat bgin church.. Even if dem kal am joke, u no go use ur I Q?
Posted: at 1-02-2011 07:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 07:35 PM (13 years ago)
(m)
mr. man,
ee never even reach two weeks wey somebody post this joke
na him u come dey post am again
and ee no even sweet self Angry Angry

Posted: at 1-02-2011 07:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 1-02-2011 07:59 PM (13 years ago)
Quote from: Skypon2002 on  1-02-2011 07:35 PM
mr. man,
ee never even reach two weeks wey somebody post this joke
na him u come dey post am again
and ee no even sweet self Angry Angry


na him be jonny Grin
Posted: at 1-02-2011 07:59 PM (13 years ago) |
Reply
- florish4love at 1-02-2011 08:06 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin
Posted: at 1-02-2011 08:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 1-02-2011 09:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  1-02-2011 07:59 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-02-2011 07:35 PM
mr. man,
ee never even reach two weeks wey somebody post this joke
na him u come dey post am again
and ee no even sweet self Angry Angry


na him be jonny Grin
Grin Grin
Posted: at 1-02-2011 09:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 12:56 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  1-02-2011 07:59 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-02-2011 07:35 PM
mr. man,
ee never even reach two weeks wey somebody post this joke
na him u come dey post am again
and ee no even sweet self Angry Angry


na him be jonny Grin

hahhahaahhaahaa
ee fit be true oooo Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 12:56 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmajenic1 at 2-02-2011 01:21 AM (13 years ago)
(m)
Na u bi johnny or cat?
U must choose one cos i can swear u were there wen dis thing happened.
Choose or ELSE...!!!
Posted: at 2-02-2011 01:21 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 2-02-2011 02:07 AM (13 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 2-02-2011 02:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 06:57 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: emmajenic1 on  2-02-2011 01:21 AM
Na u bi johnny or cat?
U must choose one cos i can swear u were there wen dis thing happened.
Choose or ELSE...!!!

na both of them him be Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 2-02-2011 06:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lORDIBRAHIM at 3-02-2011 03:38 PM (13 years ago)
(m)
make una we de talk like say una perfect do one good  joke make person see now
Posted: at 3-02-2011 03:38 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 4-02-2011 08:49 AM (13 years ago)
(m)
how many jokes u don post? Angry Angry

Posted: at 4-02-2011 08:49 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply