giftmurphy at 12-02-2011 01:36 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 12-02-2011 01:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmmmmmmmmm Posted: at 12-02-2011 02:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 12-02-2011 07:32 PM (14 years ago) (m) agbaya na wetin u b...*vexxx* Posted: at 12-02-2011 07:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 16-02-2011 02:57 PM (14 years ago) (m) bros comot ur eyes for ur pocket look me well...i b man  u no be man oo na monkey wey dey drive bike i see
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 16-02-2011 02:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 16-02-2011 03:04 PM (14 years ago) (m) hmm if to say i no dey in a hurry,i 4 answer but but i dey come Posted: at 16-02-2011 03:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SMART INDEED. Posted: at 16-02-2011 03:57 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na monkey i see ooo
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 16-02-2011 04:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jjdogara at 16-02-2011 04:07 PM (14 years ago) (f) I dey laugh Posted: at 16-02-2011 04:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kayboy2luv at 16-02-2011 04:09 PM (14 years ago) (m) nice one Posted: at 16-02-2011 04:09 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 16-02-2011 04:30 PM (14 years ago) (m) no let ur laffing land u 4 coma o Posted: at 16-02-2011 04:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no let ur laffing land u 4 coma o  ok....bros make i laugh small
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 16-02-2011 04:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 16-02-2011 04:58 PM (14 years ago) (m) its ur call,but make i no vex o Posted: at 16-02-2011 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 17-02-2011 09:37 AM (14 years ago) (m) hmm if to say i no dey in a hurry,i 4 answer but but i dey come
 where u dey go?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-02-2011 09:37 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 17-02-2011 09:38 AM (14 years ago) (m) me too
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-02-2011 09:38 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 09:40 AM (14 years ago) (m) i wan test my new keke Posted: at 17-02-2011 09:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 17-02-2011 09:41 AM (14 years ago) (m) I dey laugh  who u dey tell
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-02-2011 09:41 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Freesmile at 17-02-2011 09:42 AM (14 years ago) (m) Reply |
Freesmile at 17-02-2011 09:43 AM (14 years ago) (m) Reply |
PB4.... how did i get to miss this... Posted: at 17-02-2011 09:46 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 09:47 AM (14 years ago) (m) bros u too dey cry Posted: at 17-02-2011 09:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |