Mumu (Page 2)

Date: 17-11-2008 4:42 pm (16 years ago) | Author: teegal
1 [2] 3
- love_omotola at 20-11-2008 04:27 PM (16 years ago)
(f)
u don finish d guy
Posted: at 20-11-2008 04:27 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 20-11-2008 08:32 PM (16 years ago)
(m)
the joke don dey get as he be oh..researchers have found out that...two cant enter that bus....no more mumuism in this joke....sorry to say...do what u wanna do..
Posted: at 20-11-2008 08:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FunkyKing at 20-11-2008 09:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 18-11-2008 08:44 PM
why una dey call the guy mumu? na im friends be mumu
Guy, I feel you.

Posted: at 20-11-2008 09:46 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- love_omotola at 27-11-2008 03:49 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: grin_genius4lif on 20-11-2008 08:32 PM
the joke don dey get as he be oh..researchers have found out that...two cant enter that bus....no more mumuism in this joke....sorry to say...do what u wanna do..

wetin dat one mean?
Posted: at 27-11-2008 03:49 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- corah2 at 27-11-2008 04:20 PM (16 years ago)
(f)
« posted : November 19, 2008, 09:49:11 AM »   

--------------------------------------------------------------------------------
lol!!! i almost did it when i saw my sister off years back



e ya
Posted: at 27-11-2008 04:20 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- love_omotola at 27-11-2008 04:27 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: corah2 on 27-11-2008 04:20 PM
« posted : November 19, 2008, 09:49:11 AM »   

--------------------------------------------------------------------------------
lol!!! i almost did it when i saw my sister off years back



e ya


you dey pity am?
Posted: at 27-11-2008 04:27 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- corah2 at 27-11-2008 05:01 PM (16 years ago)
(f)
a bi wetin i go do my sista

cos dat mean say hin don mumu join now n hin go me da sixth Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

sorwey i no talk am ooooooooooooooooo
Posted: at 27-11-2008 05:01 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- kufaloh at 27-11-2008 05:19 PM (16 years ago)
(f)
OMO GRIL HOW FAR
SEE EH DIS UR PIC EH NA UR LEGS I DEY SEE SO
TELL ME BCOS I DEY ARGUE WITHIN ME.
Posted: at 27-11-2008 05:19 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 27-11-2008 05:27 PM (16 years ago)
(m)
@chairman... Which one... Bros...
Posted: at 27-11-2008 05:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-11-2008 05:51 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kufaloh on 27-11-2008 05:19 PM
OMO GRIL HOW FAR
SEE EH DIS UR PIC EH NA UR LEGS I DEY SEE SO
TELL ME BCOS I DEY ARGUE WITHIN ME.

bro i beg which leg you dey see? abi na my own? me i wear sokoto now, shuo!
Posted: at 27-11-2008 05:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 27-11-2008 06:59 PM (16 years ago)
(m)
na wa o mumu
Posted: at 27-11-2008 06:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 3-12-2008 04:12 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: kufaloh on 27-11-2008 05:19 PM
OMO GRIL HOW FAR
SEE EH DIS UR PIC EH NA UR LEGS I DEY SEE SO
TELL ME BCOS I DEY ARGUE WITHIN ME.

U better stop arguing and face wat u are here to read.
Posted: at 3-12-2008 04:12 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 3-12-2008 04:59 PM (16 years ago)
(m)
Yes oooh... Omotola don yarn...
Posted: at 3-12-2008 04:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-12-2008 01:21 PM (16 years ago)
(m)
omotola where u go since?
Posted: at 4-12-2008 01:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 4-12-2008 01:43 PM (16 years ago)
(m)
She neva even come finsh like dat... She go my village b4 go introduce herself to my family...
Posted: at 4-12-2008 01:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 5-12-2008 04:45 PM (16 years ago)
(f)
who go  marry u?... u dey use style toast me
Posted: at 5-12-2008 04:45 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 5-12-2008 04:48 PM (16 years ago)
(m)
Omobabay... Na 2day i toast u??? U don gree for me since last year na...
Posted: at 5-12-2008 04:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 5-12-2008 04:53 PM (16 years ago)
(f)
u better stop that before they comot ur head.
Posted: at 5-12-2008 04:53 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 5-12-2008 04:57 PM (16 years ago)
(m)
omoT why you dey form for here na? shebi you don gree b4? orezo don even print cards o
Posted: at 5-12-2008 04:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- love_omotola at 5-12-2008 05:27 PM (16 years ago)
(f)
pls attach the invitation card for me to see...liars and deceivers.
Posted: at 5-12-2008 05:27 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions