truenaija2 at 1-03-2011 02:01 PM (14 years ago) (f) na wa ooo but wht if d woman go pass d shop one time, he go dey suprised 
som men no get shame, dem fit invite dia galfriend for dinner at home, introduce her as friend of work hmmmm GOD help as far she is female n notpart of d family i dont want to see her in my house so u no go set table for her?? wetin u go tell her if ur man dey com house wit dis madam office is office and home is home wht is it dey couldnt finish in d office nah i dont take chances the bible says when d edge is broken d serpent strikes no no he has to different his work from family wht if i start bringin different male colleagues for dinner how is that one Posted: at 1-03-2011 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 1-03-2011 02:02 PM (14 years ago) (f) na wa ooo but wht if d woman go pass d shop one time, he go dey suprised 
som men no get shame, dem fit invite dia galfriend for dinner at home, introduce her as friend of work hmmmm GOD help as far she is female n notpart of d family i dont want to see her in my house my dear u wont know...so u are left wif no option dan to set up d table for dinner Posted: at 1-03-2011 02:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 1-03-2011 02:03 PM (14 years ago) (f) na wa ooo but wht if d woman go pass d shop one time, he go dey suprised 
som men no get shame, dem fit invite dia galfriend for dinner at home, introduce her as friend of work hmmmm GOD help as far she is female n notpart of d family i dont want to see her in my house so u no go set table for her?? wetin u go tell her if ur man dey com house wit dis madamoffice is office and home is home wht is it dey couldnt finish in d office nah i dont take chances the bible says when d edge is broken d serpent strikes no no he has to different his work from family wht if i start bringin different male colleagues for dinner how is that one d reverse is d case here ma dear Posted: at 1-03-2011 02:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
na wa ooo but wht if d woman go pass d shop one time, he go dey suprised 
som men no get shame, dem fit invite dia galfriend for dinner at home, introduce her as friend of work hmmmm GOD help as far she is female n notpart of d family i dont want to see her in my house so u no go set table for her?? wetin u go tell her if ur man dey com house wit dis madamoffice is office and home is home wht is it dey couldnt finish in d office nah i dont take chances the bible says when d edge is broken d serpent strikes no no he has to different his work from family wht if i start bringin different male colleagues for dinner how is that one dearie u got no choice, wetin u go tell ur husband wey he stand dia wit dis woman?? u no go disobey him infront of her now, so u go set d table Posted: at 1-03-2011 02:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 1-03-2011 02:20 PM (14 years ago) (f) Posted: at 1-03-2011 02:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mad wife!.....shld be killed without mercy
WHAT DO U MEAN BY BAD WIFE,THE MAN NO GO THANK GOD SAY OIL NO DEY HOUSE THAT DAY.ATLEAST THAT COCK TAIL WEY DEY SCRATCH AM GO LESS OR STOP.IF NOOT NA CUT TROWAY BE THE NEXT ACTION.IF HE DO CARRY DISEASE GIVE WOMMAN,INNOCENT WOMAN GO DIE FOR WAITIN SHE NO NO ,NO DEY,NO SEE. Posted: at 1-03-2011 02:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ALL THIS MEN OR GUYS WAY DEY SUPPORT THIS YEYE,STUPID,GOOD FOR NOTHING,MAN,WORST LL HAPPEN TO YOU ALL.UNA DEY USE BAD THING DEY PASSMAGA ABI?RUBBISH.UNA BE HEAD DATS WHY UNA DEY PLAY WITH WOMEN HEART.IF ONLY U COULD GET INTO A WOMAN'S HEART AND FEEL THAT PAIN FOR A SEC.U LL KNOW WHAT ITS LIKE.THAT WHY WOMEN DIE MORE THAN MEN DIS DAYS BECOS OF HEARTBREAK.NA ME GO SEND THAT MAN FIRST BE4 HE GIVE ME HBP.MAKE UNA THANK GOD SAY MAJORITY OF AFRICAN WOMEN GET DECENCY,IF NA THOSE FEW WEY DABARU,UNA GO THEY FLEX DEY GO.NOTHING PAIN WOMAN SAY U DEY FAITHFUL,BUT UR HUSBAND NA phyukIRIphyukIRI....................... Posted: at 1-03-2011 02:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ALL THIS MEN OR GUYS WAY DEY SUPPORT THIS YEYE,STUPID,GOOD FOR NOTHING,MAN,WORST LL HAPPEN TO YOU ALL.UNA DEY USE BAD THING DEY PASSMAGA ABI?RUBBISH.UNA BE HEAD DATS WHY UNA DEY PLAY WITH WOMEN HEART.IF ONLY U COULD GET INTO A WOMAN'S HEART AND FEEL THAT PAIN FOR A SEC.U LL KNOW WHAT ITS LIKE.THAT WHY WOMEN DIE MORE THAN MEN DIS DAYS BECOS OF HEARTBREAK.NA ME GO SEND THAT MAN FIRST BE4 HE GIVE ME HBP.MAKE UNA THANK GOD SAY MAJORITY OF AFRICAN WOMEN GET DECENCY,IF NA THOSE FEW WEY DABARU,UNA GO THEY FLEX DEY GO.NOTHING PAIN WOMAN SAY U DEY FAITHFUL,BUT UR HUSBAND NA fcukIRIfcukIRI.......................
supported Posted: at 1-03-2011 02:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
livingday at 1-03-2011 03:23 PM (14 years ago) (m) I hear say this na gossip page so make i quickly commot. Posted: at 1-03-2011 03:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 1-03-2011 03:34 PM (14 years ago) (f) livingday u dey vex Posted: at 1-03-2011 03:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 1-03-2011 07:00 PM (14 years ago) (m) yeah, he is a good man him no dey gossip so Posted: at 1-03-2011 07:00 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
livingday at 1-03-2011 09:36 PM (14 years ago) (m) yeah, he is a good man him no dey gossip so
Thank you my brother. @ blessedme My sweet sister, I no dey vex ooo. I just dey chuckle to myself. Posted: at 1-03-2011 09:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 1-03-2011 09:43 PM (14 years ago) (m) Reply |
kebella at 1-03-2011 09:49 PM (14 years ago) (f) ALL THIS MEN OR GUYS WAY DEY SUPPORT THIS YEYE,STUPID,GOOD FOR NOTHING,MAN,WORST LL HAPPEN TO YOU ALL.UNA DEY USE BAD THING DEY PASSMAGA ABI?RUBBISH.UNA BE HEAD DATS WHY UNA DEY PLAY WITH WOMEN HEART.IF ONLY U COULD GET INTO A WOMAN'S HEART AND FEEL THAT PAIN FOR A SEC.U LL KNOW WHAT ITS LIKE.THAT WHY WOMEN DIE MORE THAN MEN DIS DAYS BECOS OF HEARTBREAK.NA ME GO SEND THAT MAN FIRST BE4 HE GIVE ME HBP.MAKE UNA THANK GOD SAY MAJORITY OF AFRICAN WOMEN GET DECENCY,IF NA THOSE FEW WEY DABARU,UNA GO THEY FLEX DEY GO.NOTHING PAIN WOMAN SAY U DEY FAITHFUL,BUT UR HUSBAND NA fcukIRIfcukIRI.......................
hehehehe i dey laff
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-03-2011 09:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 1-03-2011 09:53 PM (14 years ago) (m) keep it so . its good Posted: at 1-03-2011 09:53 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
satyr at 16-03-2011 07:51 PM (14 years ago) (m) innocent young gals?? abeg ooo all dem want is a piece of married men, innocent my ass
my dear no mind the yeye girl...she can do the same to her husband....hisssssssssssssss Posted: at 16-03-2011 07:51 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
satyr at 16-03-2011 07:54 PM (14 years ago) (m) innocent young gals?? abeg ooo all dem want is a piece of married men, innocent my ass
dont u know dat married men go as far as molesting young ones who are not even upto 10 and some go as far as sleeping wif thier daughters.....do u mean this ones want a piece of married men too na people like you men suppose dey avoid.....hissssssssssss Posted: at 16-03-2011 07:54 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 17-03-2011 07:21 PM (14 years ago) (m) Reply |
giftmurphy at 26-04-2011 11:59 AM (14 years ago) (f) k Posted: at 26-04-2011 11:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Magic number Posted: at 26-04-2011 01:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |