chimeskan at 14-03-2011 12:35 AM (14 years ago) (m) Una don hear
What Are Friendz For ? Posted: at 14-03-2011 12:35 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Obifly at 14-03-2011 06:06 AM (14 years ago) (m) na dem self dem dey deceive cos i go bath any girl wey show up 4 my end wella b/4 any fun go start
Taa! Guy jiri ya nwayo there, u 4get say i dey 9japal? Wat of dat girl u met inside d bus? Lwkmd! No vex oh! Oga i go vex...........cos e be like say u wan come snatch.....lmao HAHAHAHH DNT WORRY I HAV BEEN 2 DAT SHOP D TYM I WENT 4 ENUGU SPORTS FESTIVAL.. OMO NO B SMALL THING MA BRO.. IM STILL COMIN 4 BEYONCE. JUST HELP ME TELL JAY Z 2 STEP DOWN.. Posted: at 14-03-2011 06:06 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
lanudja at 14-03-2011 07:55 AM (14 years ago) (f) Hmmmmmm na waooo may God have mercy on his children. Posted: at 14-03-2011 07:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
rational at 14-03-2011 08:14 AM (14 years ago) (m) Amen and Amen
i strong pas them Posted: at 14-03-2011 08:14 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 14-03-2011 09:53 AM (14 years ago) (f) na dem self dem dey deceive cos i go bath any girl wey show up 4 my end wella b/4 any fun go start
Taa! Guy jiri ya nwayo there, u 4get say i dey 9japal? Wat of dat girl u met inside d bus? Lwkmd! No vex oh! Oga i go vex...........cos e be like say u wan come snatch.....lmao HAHAHAHH DNT WORRY I HAV BEEN 2 DAT SHOP D TYM I WENT 4 ENUGU SPORTS FESTIVAL.. OMO NO B SMALL THING MA BRO.. IM STILL COMIN 4 BEYONCE. JUST HELP ME TELL JAY Z 2 STEP DOWN.. really! can yu buy her 1.6billion porsh 4 her B-day
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-03-2011 09:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 14-03-2011 09:56 AM (14 years ago) (f) na today......if u get one u berra hold am tight ooooooo Posted: at 14-03-2011 09:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
simele at 14-03-2011 09:57 AM (14 years ago) (m) Reply |
kebella at 14-03-2011 09:59 AM (14 years ago) (f) lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-03-2011 09:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pholake at 14-03-2011 11:25 AM (14 years ago) (f) Heeeeeeeeeeeeeeeeeeyyyyyyyyyyyyyyyy (screams) where's my husband o!
lol...aha! so you're so afraid eeh?!why you call Men "male-De***"..anyway he's in my house,safe and sound..  Who wouldn't be afraid? I no fit compete with them na so I must shine my eyes wella....... Posted: at 14-03-2011 11:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 14-03-2011 11:28 AM (14 years ago) (f) woman wey use juju 4me,i go use sex take kill am an e go go distroy am by himself
u never sabi say juju dey control everything ni...even ur d!ck Posted: at 14-03-2011 11:28 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pholake at 14-03-2011 11:29 AM (14 years ago) (f) Heeeeeeeeeeeeeeeeeeyyyyyyyyyyyyyyyy (screams) where's my husband o!
may be, fast and clever ladies have taken him through jazzzzzzz. Another Kidnapping style for Naija Na lie....infact No Way....he is juju-proof........... Posted: at 14-03-2011 11:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 14-03-2011 11:34 AM (14 years ago) (f) WOMEN BEWARE!cos it goes both ways!!!yes coming from someone that has experienced it first hand!one idiot i always told to leave my life alone on SSS actually went to make powdered jazz to seduce me when i see him,i got lucky cos i know a friend of his who warned me to stay away from him,and thanks to my mum that also went to his place after hearing it to warn him to stay clear of my path.
Thank God U were lucky.......and yes, it goes both ways...I know of a woman who only realized where she was after giving the man 2 kids....she was taken from Lagos to a village in Oyo State by the fetish man(abi animal)........... Posted: at 14-03-2011 11:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 14-03-2011 11:39 AM (14 years ago) (f) @poster pls can yu tell me d maker of d lipstick n' power lol.......i need to hook up with lil wayne  me too i need this powder and lipstick ooo e get some rich dudes for hia wey i want catch pls poster gimme us valid address Posted: at 14-03-2011 11:39 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 14-03-2011 11:39 AM (14 years ago) (f) Heeeeeeeeeeeeeeeeeeyyyyyyyyyyyyyyyy (screams) where's my husband o!
may be, fast and clever ladies have taken him through jazzzzzzz. Another Kidnapping style for Naija Na lie....infact No Way....he is juju-proof........... lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-03-2011 11:39 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 14-03-2011 11:40 AM (14 years ago) (f) @poster pls can yu tell me d maker of d lipstick n' power lol.......i need to hook up with lil wayne  me too i need this powder and lipstick ooo e get some rich dudes for hia wey i want catch pls poster gimme us valid address  pls becareful not to catch my fish lol
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 14-03-2011 11:40 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 14-03-2011 11:40 AM (14 years ago) (f) who u dey tel welcome?
priceless don show...welcome back from ya honey moon hmmmm...hope it taste yummyyyyyyyyyyyy..... Posted: at 14-03-2011 11:40 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 14-03-2011 11:44 AM (14 years ago) (f) na dem self dem dey deceive cos i go bath any girl wey show up 4 my end wella b/4 any fun go start
point ow u dey na...long time wetin u go take bath am...na acid and abi na torch light or na anti-virus Posted: at 14-03-2011 11:44 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
how ppl go beliv dat rubbish Posted: at 14-03-2011 11:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 14-03-2011 11:57 AM (14 years ago) (f) @poster pls can yu tell me d maker of d lipstick n' power lol.......i need to hook up with lil wayne  me too i need this powder and lipstick ooo e get some rich dudes for hia wey i want catch pls poster gimme us valid address  pls becareful not to catch my fish lol ur fish or no fish....i want catch plenty rich dudes for hia and if ur fish fall victim i go chop and chop im bone join sef Posted: at 14-03-2011 11:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 14-03-2011 12:00 PM (14 years ago) (m) Oh yes!.....Men are dogs But our beautiful married ladies here are so obsessed with keeping their dogs from some bitches  Ladies!!!!....appreciate us now ooo
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 14-03-2011 12:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |