dollymacy at 18-03-2011 05:53 PM (14 years ago) (m) why u cry abeg no cry... make i give u toy lili toy lolo toy lala  na yoghurt i get 4 u Posted: at 18-03-2011 05:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 18-03-2011 05:54 PM (14 years ago) (f) na ur pic na eggpie be dat? na u give me Naija yogurt? forget ooooo no need
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 18-03-2011 05:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jazzyrito at 18-03-2011 06:02 PM (14 years ago) (m) ok,am new so am seeing it for the first time,its ok Posted: at 18-03-2011 06:02 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 18-03-2011 06:12 PM (14 years ago) weldon oldbie Posted: at 18-03-2011 06:12 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 18-03-2011 06:13 PM (14 years ago) ows really? mumu emejuru make u cook food ooo i dey hungry now
crab Posted: at 18-03-2011 06:13 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 19-03-2011 02:38 AM (14 years ago) (f) ows really? mumu emejuru make u cook food ooo i dey hungry now
crab ok crab is my favorite...make u cook with red wine
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-03-2011 02:38 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 20-03-2011 07:53 PM (14 years ago) new yeye Posted: at 20-03-2011 07:53 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 20-03-2011 07:57 PM (14 years ago) (f) wetin happen emejuru? na bad spirit dey ur body?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 20-03-2011 07:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 21-03-2011 01:48 AM (14 years ago) more yeye Posted: at 21-03-2011 01:48 AM (14 years ago) | | |
Reply |
y yeye jas ful ya head!!!!u nor wan learn oh, u dis emejuru Posted: at 21-03-2011 05:37 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dollymacy at 21-03-2011 09:45 AM (14 years ago) (m) y yeye jas ful ya head!!!!u nor wan learn oh, u dis emejuru
dn mind him....! emejuru u need to see doctor Posted: at 21-03-2011 09:45 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i don show
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 21-03-2011 10:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dollymacy at 21-03-2011 10:15 AM (14 years ago) (m) welcome, anything 4 me? Posted: at 21-03-2011 10:15 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nothing for the boys, but i believe say something go dey for the babes
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 21-03-2011 10:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dollymacy at 21-03-2011 10:21 AM (14 years ago) (m) nothing for the boys, but i believe say something go dey for the babes
like what and what..? Posted: at 21-03-2011 10:21 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sheree at 21-03-2011 10:27 AM (14 years ago) (f) Posted: at 21-03-2011 10:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dollymacy at 21-03-2011 10:31 AM (14 years ago) (m) sheree, u just disapear just like that yesterday....where na? Posted: at 21-03-2011 10:31 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 21-03-2011 10:32 AM (14 years ago) new yeye Posted: at 21-03-2011 10:32 AM (14 years ago) | | |
Reply |
dollymacy at 21-03-2011 10:36 AM (14 years ago) (m) new yeye
see mouth Posted: at 21-03-2011 10:36 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 21-03-2011 10:39 AM (14 years ago) yeye mouth Posted: at 21-03-2011 10:39 AM (14 years ago) | | |
Reply |