Hah! Stephen why?????? (Page 33)

Date: 24-03-2011 3:44 pm (13 years ago) | Author: Lydia Anudja
1 ... 30 31 32 [33] 34 35 36 ... 46
- at 19-04-2011 05:25 PM (13 years ago)
maybe she be pupu
Posted: at 19-04-2011 05:25 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 19-04-2011 05:26 PM (13 years ago)
(f)
Na so d pupu swt u YEYE so tay u dey pump ur  eyes
abeg take am easy ooo make u no go... :-Xhmmmm
no say i no tell u ooo...
Posted: at 19-04-2011 05:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 19-04-2011 05:28 PM (13 years ago)
(f)
Wetin dat bad pikin dey talk Huh?
Posted: at 19-04-2011 05:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 19-04-2011 05:31 PM (13 years ago)
Quote from: lanudja on 19-04-2011 05:26 PM
Na so d pupu swt u YEYE so tay u dey pump ur  eyes
abeg take am easy ooo make u no go... :-Xhmmmm
no say i no tell u ooo...

I can see sey you don over dose yeye
Posted: at 19-04-2011 05:31 PM (13 years ago) |
Reply
- lanudja at 19-04-2011 05:33 PM (13 years ago)
(f)
u above me...
Posted: at 19-04-2011 05:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 19-04-2011 05:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 19-04-2011 05:31 PM
Quote from: lanudja on 19-04-2011 05:26 PM
Na so d pupu swt u YEYE so tay u dey pump ur  eyes
abeg take am easy ooo make u no go... :-Xhmmmm
no say i no tell u ooo...

I can see sey you don over dose yeye
e be like say u don distribute yeye give dis bad pikin
come increase im title to YEYE BAD PIKIN (YBP) abi?
no worry dey distribute ur yeye dey go
body go tell u...
Posted: at 19-04-2011 05:38 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 19-04-2011 05:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on 19-04-2011 05:35 PM
u above me shey?
Body jst dey swt u like sugar abi?...
i no get ur time nw...
i dey come for u make i bring dat
rope tie u for my bottom beg bcos
ur noise don dey too much here Tongue Grin
Posted: at 19-04-2011 05:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 19-04-2011 05:51 PM (13 years ago)
(f)
In fact rope too small na chain i go take
chain join pole under sun make sun hamar
dat ur bad eyes make e clear wel like DVD
Yeye bad pikin like u...Anofia
Posted: at 19-04-2011 05:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 19-04-2011 05:55 PM (13 years ago)
stephen this one honey wella,
so do am well well for ram Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 19-04-2011 05:55 PM (13 years ago) |
Reply
- at 19-04-2011 05:59 PM (13 years ago)
correct hihihihihihihh
Posted: at 19-04-2011 05:59 PM (13 years ago) |
Reply
- at 19-04-2011 06:02 PM (13 years ago)
but watch out ,
make you no dead under the sun,
and also make she no suck all the juice
wey dey ya body? Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-04-2011 06:02 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 20-04-2011 08:23 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 14-04-2011 09:47 AM
Quote from: Skypon2002 on 13-04-2011 06:55 PM
Quote from: kessybee on 12-04-2011 04:17 PM
I can smell jealosy in d corner Tongue

u smell jealousy?
na him be say ur nose no dey straight. Grin Grin


if straight na wetin she smell?

if straight, he for no smell jealousy  Grin Grin Grin

him nose get comma Grin

Posted: at 20-04-2011 08:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-04-2011 08:24 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 14-04-2011 09:53 AM
Help me ask skypon oooo...

 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 20-04-2011 08:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-04-2011 08:27 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 14-04-2011 10:01 AM
Sky, skypon, skypon2002 u understand smell no be small
i hail u Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

i study smell for school nah!  Grin Grin Grin Grin
how u dey jare? Grin Grin

Posted: at 20-04-2011 08:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-04-2011 08:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: remi4you on 15-04-2011 01:12 PM
SIX SIMPLE STEPS  TO MAKE UNLIMITED CASH WITH YOUR LIBERTY RESERVE ACCOUNT AT ANY TIME

 

WHY DON’T YOU TRY HOW IT WORKS ?

 

This is absolutely free, very easy all you need is an internet facility.

 

I have been using this system for some time now, I will be showing you how to make unlimited cash with your liberty reserve account and a perfect money account . I will try to make it as short as possible. But clear ,just like every other business your interest and seriousness counts

 

"The reward for hard work is success"

 

 THIS IS HOW IT WORKS

 

1.open a liberty reserve account at www.libertyreserve.com ( this is free)

 

 2. open a perfect money account at  www.perfectmoney.com  (this is free)

 

 3. Fund your liberty reserve account with a minimum of $11,because of transaction charges, actually you needed a minimum of $10.

(Note: To fund or sell your liberty reserve, go to www.google.com  to search for an exchanger close to you.)

 

 4. Go to  www.autoxchange.page.tl ,and exchange $10 from your liberty reserve account to your perfect money account.

 

1 LR------>1.28 PM, so 10 LR----> 12.80 PM.

 

 5.Go to www.superchange.ru or www.swapgold.com , exchange 12.80 Perfect money to 11.01liberty reserve.

 

1 PM ----> 0.86 LR, so 12.80 PM--->11.01 LR. You have gain $1.01

 

 6. Repeat the exchange process from LR---->PM--->LR .

 

 You can always increase your capital, because the more money you exchange the faster u make your cash. I can make up to $237per day. But there is also no harm in starting small.

 

 "The only place where success comes before work is the Dictionary."

 

Disclaimer

 

How much money you make depends on your capital and the amount of time you put into this venture.

 

 GOOD LUCK TO  YOU.
 



o boy, no be here dem dey do that one oooooo
find ur square root

Posted: at 20-04-2011 08:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 20-04-2011 12:21 PM (13 years ago)
(m)
OK
Posted: at 20-04-2011 12:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 20-04-2011 01:17 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes Huh? Cool Shocked Sad Angry Grin Cheesy Wink Smiley Tongue Embarrassed Lips Sealed Undecided Kiss :'(
Posted: at 20-04-2011 01:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 20-04-2011 01:48 PM (13 years ago)
(m)
yeye .... black boi
Posted: at 20-04-2011 01:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 20-04-2011 01:52 PM (13 years ago)
(m)
funny small Grin

Posted: at 20-04-2011 01:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 20-04-2011 01:54 PM (13 years ago)
(m)
ok ... u don pay ur fee?
Posted: at 20-04-2011 01:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 30 31 32 [33] 34 35 36 ... 46