lanudja at 18-04-2011 03:03 PM (12 years ago) (f) Reply |
so u find honey here...sharp pikin hehehehe ... na God oooo .. u no see as the thing dey sweet me for body? Posted: at 18-04-2011 03:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
haha!! abi u don't know my honey again? .. abeg u see her? ... Posted: at 18-04-2011 03:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 18-04-2011 03:13 PM (12 years ago) (f) Tell me which of tel... make i no go cal d wrong name Posted: at 18-04-2011 03:13 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 18-04-2011 03:17 PM (12 years ago) (f) hehehehehe solid solid u be big M ooooooooo
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 18-04-2011 03:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 18-04-2011 03:19 PM (12 years ago) (f) Tell me which of tel... make i no go cal d wrong name no mind am..he don dream too much... him say e don sweet him body...na she know? na waaaaoooooo
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 18-04-2011 03:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
haba ... na bad belle una dey get? ... abi na wetin ... make my honey keesybee get una there ... Posted: at 18-04-2011 04:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 18-04-2011 05:01 PM (12 years ago) (f) Reply |
deguzman at 19-04-2011 11:11 AM (12 years ago) (m) stephen is so fired Posted: at 19-04-2011 11:11 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
baki2 at 19-04-2011 11:37 AM (12 years ago) (m) stephen is that how u are? Posted: at 19-04-2011 11:37 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
jaolab at 19-04-2011 11:56 AM (12 years ago) (m) hummmmmmmmmm Posted: at 19-04-2011 11:56 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lanudja at 19-04-2011 01:41 PM (12 years ago) (f) @solid u for tel me since say na kessy u dey talk naa...ok, kessy ur honey dey miss u oooo whr u dey? abeg come oooo Posted: at 19-04-2011 01:41 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-04-2011 02:13 PM (12 years ago) (f) where kessybee na
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 19-04-2011 02:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 19-04-2011 02:18 PM (12 years ago) (f) Kessy whr u dey naa? Posted: at 19-04-2011 02:18 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-04-2011 02:26 PM (12 years ago) (f) solid don come here everyday coz of you kessy baby
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 19-04-2011 02:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
una try Posted: at 19-04-2011 02:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 19-04-2011 05:12 PM (12 years ago) (f) Who dey try who for here naa Posted: at 19-04-2011 05:12 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
at 19-04-2011 05:15 PM (12 years ago) Posted: at 19-04-2011 05:15 PM (12 years ago) | | |
Reply |
lanudja at 19-04-2011 05:17 PM (12 years ago) (f) Why u dey do ur face like say u see pupu Posted: at 19-04-2011 05:17 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
at 19-04-2011 05:18 PM (12 years ago) na waoooo for you oooo , abi you be pupu? Posted: at 19-04-2011 05:18 PM (12 years ago) | | |
Reply |