A translator is urgently needed (Page 2)

Date: 29-03-2011 7:11 am (13 years ago) | Author: Mr Jerry
1 [2] 3
- Skypon2002 at 2-04-2011 06:36 PM (13 years ago)
(m)
na waa for una self Angry Angry Angry
this simple thing na him una no fit translate Angry Angry Angry

Posted: at 2-04-2011 06:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ozowalu at 2-04-2011 06:47 PM (13 years ago)
(m)
Huh as u see am na so we take see am so na wa ooooo
Posted: at 2-04-2011 06:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jcmaiah at 3-04-2011 10:09 AM (13 years ago)
(m)
Up till now nobody fit translate 'na wa oo'. Na wa oo
Posted: at 3-04-2011 10:09 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 3-04-2011 02:22 PM (13 years ago)
na waooooooooooo
Posted: at 3-04-2011 02:22 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 4-04-2011 12:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Ozowalu on  2-04-2011 06:47 PM
Huh as u see am na so we take see am so na wa ooooo

ee get as i take see am

Posted: at 4-04-2011 12:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-04-2011 12:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: jcmaiah on  3-04-2011 10:09 AM
Up till now nobody fit translate 'na wa oo'. Na wa oo

wetin u still dey do?
translate am nah Shocked

Posted: at 4-04-2011 12:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 4-04-2011 12:25 PM (13 years ago)
na waoooooooo
Posted: at 4-04-2011 12:25 PM (13 years ago) |
Reply
- Sheree at 4-04-2011 12:31 PM (13 years ago)
(f)
oya, make I try

it is wa oooooooo Huh? Huh?
Posted: at 4-04-2011 12:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 4-04-2011 01:45 PM (13 years ago)
(m)
olodo like u
so this simple thing u no fit translate am?

Posted: at 4-04-2011 01:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 4-04-2011 03:10 PM (13 years ago)
what?
Posted: at 4-04-2011 03:10 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 7-04-2011 12:04 AM (13 years ago)
(m)
who call u here again? Angry Angry

Posted: at 7-04-2011 12:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- femilux at 7-04-2011 12:17 AM (13 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked
Posted: at 7-04-2011 12:17 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jcmaiah at 10-04-2011 01:02 PM (13 years ago)
(m)
I know say because i never attach prize na im make una dey hide una language prowess. Ok, anybody wey translate am go get 1000K worth of recharge card plus an all expense paid trip to confession room.
Posted: at 10-04-2011 01:02 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 10-04-2011 02:32 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 10-04-2011 02:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jcmaiah at 10-04-2011 03:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 10-04-2011 01:15 PM
ok
i don send the translation to ya mail
 for security purpose

which mail you send am to, my email or nipost mail box?
Posted: at 10-04-2011 03:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 10-04-2011 04:19 PM (13 years ago)
(m)
na wa oooo no funny at all Cool Cool

Posted: at 10-04-2011 04:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- neossha at 10-04-2011 04:49 PM (13 years ago)
(f)
are u sure u went to skul@poster
Posted: at 10-04-2011 04:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fashalyn at 10-04-2011 09:19 PM (13 years ago)
(f)
Poster shey na for this forum u wan take do ur assignment abi? Na wa to u oh!!

Posted: at 10-04-2011 09:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 11-04-2011 12:53 AM (13 years ago)
na waooo to una ooo
Posted: at 11-04-2011 12:53 AM (13 years ago) |
Reply
- jcmaiah at 12-04-2011 09:47 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: neossha on 10-04-2011 04:49 PM
are u sure u went to skul@poster
you wey go school translate am na. I know say you get ph.d in Pidgin English.
Posted: at 12-04-2011 09:47 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3