JUST TELL ME...YOU GO FIT?

Date: 29-03-2011 1:25 pm (14 years ago) | Author: Bissy
[1] 2 3 4 ... 10
- at 29-03-2011 01:25 PM (14 years ago)
(m)
ONE OF MY PALS DEY HOOK UP BABES WELL...ANYWHERE, ANYHOW. SOME WEEKS BACK, HIM BEST FRIEND TELL AM SAY E GET ONE BABE WEY DEY DISTURB AM ABOUT MY GUY. MY FRIEND NO WAN RELAX OR HEAR FULL DETAILS ABOUT THE CHIC, HIM JUST COLLECT THE BABE NUMBER, SAY HIM GO COMPLETE THE "MISSION" BY HIMSELF.
TRUE TO HIS WORDS, HE CALLED HER UP; THE BABE GET CUTE VOICE...so sonorous Kiss. MY GUY HEAD TURN, HIM FIX MEETING FOR WEEKEND.
AS HIM REACH THE MEETING PLACE, HIM JUST CALL. LO AND BEHOLD! AN ALBINO SHOW!!!
ACCORDING TO THE GUY, HIM NO KNOW WHETHER MAKE HIM PICK RACE OR DISAPPEAR Grin Grin.
AFTER 10 MINUTES, MY GUY TELL HER SAY HIM GOT TO GO COS HIM DEY TRAVEL WIT HIM OGA...
I CRITICIZE THIS GUY TIRE Angry Angry I WAS SO UPSET!!!! AFTER MUCH TALK, HIM JUST ASK ME SAY...
"U GO FIT DATE AN ALBINO?"

GUYS/BABES...UNA GO FIT DATE AN ALBINO?

Posted: at 29-03-2011 01:25 PM (14 years ago) | Upcoming
- MissyBarbie at 29-03-2011 01:30 PM (14 years ago)
(f)
Albino no be human being?....Mtcheeeewwww
Posted: at 29-03-2011 01:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- trolling at 29-03-2011 01:44 PM (14 years ago)
(m)
Albino is a polluted being,they come from an incestous intercourse,so decide for youself.
Posted: at 29-03-2011 01:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 29-03-2011 01:45 PM (14 years ago)
(f)

Posted: at 29-03-2011 01:45 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 29-03-2011 01:46 PM (14 years ago)
(m)
no ideal

Posted: at 29-03-2011 01:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 29-03-2011 01:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 29-03-2011 01:45 PM


Kebella, I dey enjoy you... I no get evidence before; this is a sure back-up... Wink
Posted: at 29-03-2011 01:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 29-03-2011 01:59 PM (14 years ago)
(f)
lol  Tongue

Posted: at 29-03-2011 01:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 29-03-2011 02:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 29-03-2011 01:59 PM
lol  Tongue
Of course, na good back up you be... more 'sugar' for you.
Posted: at 29-03-2011 02:05 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 29-03-2011 02:06 PM (14 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked am sugar free ooooo yu too much jare  Cool

Posted: at 29-03-2011 02:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 29-03-2011 02:06 PM (14 years ago)
(m)
What is different btw albino and blond whites ? or better the Swedish whites  or because she no get EU background thats why your guy discharge her  Angry Abeg na our white Nigerians oo, make person no use Our oyibo pepper them play  Cheesy Cheesy at least na dem be the only set of girls for naija wey no get black yansh  Grin Grin Grin

Posted: at 29-03-2011 02:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bissyboy at 29-03-2011 02:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 29-03-2011 01:30 PM
Albino no be human being?....Mtcheeeewwww
Of course, na human being. But if I turn 'cute' Albino Cool Cool, approach you say make we dey "roll" 2gether. You go gree? That was the question... Cool
Posted: at 29-03-2011 02:07 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 29-03-2011 02:09 PM (14 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked

Posted: at 29-03-2011 02:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 29-03-2011 02:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: dirtykid on 29-03-2011 02:06 PM
What is different btw albino and blond whites ? or better the Swedish whites  or because she no get EU background thats why your guy discharge her  Angry Abeg na our white Nigerians oo, make person no use Our oyibo pepper them play  Cheesy Cheesy at least na dem be the only set of girls for naija wey no get black yansh  Grin Grin Grin
ROTFLMAO Grin Grin Grin[/color]
Posted: at 29-03-2011 02:10 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- MissyBarbie at 29-03-2011 02:12 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 29-03-2011 02:07 PM
Quote from: MissyBarbie on 29-03-2011 01:30 PM
Albino no be human being?....Mtcheeeewwww
Of course, na human being. But if I turn 'cute' Albino Cool Cool, approach you say make we dey "roll" 2gether. You go gree? That was the question... Cool

 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 29-03-2011 02:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bissyboy at 29-03-2011 02:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 29-03-2011 02:06 PM
Shocked Shocked Shocked am sugar free ooooo yu too much jare  Cool
No worries, no be sugar from sugarcane I dey talk naaaa  Cheesy Cheesy You suppose don code am...
Posted: at 29-03-2011 02:12 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- dirtykid at 29-03-2011 02:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Bissyboy on 29-03-2011 02:10 PM
Quote from: dirtykid on 29-03-2011 02:06 PM
What is different btw albino and blond whites ? or better the Swedish whites  or because she no get EU background thats why your guy discharge her  Angry Abeg na our white Nigerians oo, make person no use Our oyibo pepper them play  Cheesy Cheesy at least na dem be the only set of girls for naija wey no get black yansh  Grin Grin Grin
ROTFLMAO Grin Grin Grin[/color]


But Bro, na truth i just drop, Na only dem fit boast of completely white yansh for Niaja, if na lie make your friend abi na you, try am, You go see say na raw truth.. if no b true, make i wear cloth take shower  Grin Grin Grin

Posted: at 29-03-2011 02:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 29-03-2011 02:14 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 29-03-2011 02:12 PM
Quote from: kebella on 29-03-2011 02:06 PM
Shocked Shocked Shocked am sugar free ooooo yu too much jare  Cool
No worries, no be sugar from sugarcane I dey talk naaaa  Cheesy Cheesy You suppose don code am...
am coded jajajajaja ............. i feel yu die  Shocked

Posted: at 29-03-2011 02:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 29-03-2011 02:15 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 29-03-2011 02:06 PM
What is different btw albino and blond whites ? or better the Swedish whites  or because she no get EU background thats why your guy discharge her  Angry Abeg na our white Nigerians oo, make person no use Our oyibo pepper them play  Cheesy Cheesy at least na dem be the only set of girls for naija wey no get black yansh  Grin Grin Grin

Gbam!
Posted: at 29-03-2011 02:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 29-03-2011 02:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Bissyboy on 29-03-2011 02:07 PM
Quote from: MissyBarbie on 29-03-2011 01:30 PM
Albino no be human being?....Mtcheeeewwww
Of course, na human being. But if I turn 'cute' Albino Cool Cool, approach you say make we dey "roll" 2gether. You go gree? That was the question... Cool


hmmm so someone can turn to "Cute albino" ee kwa , Ok ooo, make una turn, i dey here dey look  Cheesy Cheesy

Posted: at 29-03-2011 02:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bissyboy at 29-03-2011 02:16 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 29-03-2011 02:09 PM
Shocked Shocked Shocked
Kebella, why you dey shine eyes for me naaaa? Abi you wan make I become Albino; come hook you up?  Grin Grin
Posted: at 29-03-2011 02:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2 3 4 ... 10

Featured Discussions