hehehehehe grandpa u don suffer in 9japals ooo i dey hail u master yeye
you be capitalised MUMU capitaly, Emma dey sick you dey call ya grand father, i see say you dey enjoy am when i call you yeye,or mumu, ok mumu,yeye gurl
Emmagency9 at 18-04-2011 10:26 PM (14 years ago) (m)
Quote from: emejuru on 17-04-2011 10:28 PM
No comments, but emmagency your yeye, don turn yeye virus for ya brain
Ho ho ho ho. I know say u dey laugh urself for there. Your own yeye don turn to Transmittable disesase. Abeg make me do commot for here make i no carry YEYE
Quote from: onehardex on 18-04-2011 10:35 AM
that means we have to replace the hard drive of his brain, anybody get fairly used?
U know wetin dem dey call hard drive self?
Quote from: emejuru on 18-04-2011 06:21 PM
Quote from: Deffney on 18-04-2011 10:49 AM
hehehehehe grandpa u don suffer in 9japals ooo i dey hail u master yeye
you be capitalised MUMU capitaly, Emma dey sick you dey call ya grand father, i see say you dey enjoy am when i call you yeye,or mumu, ok mumu,yeye gurl
U see am say everyody don know U. If person no tellu, u no suppose know say u be grandfatehr? Grandfather of YEYEISM
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
Posted: at 18-04-2011 10:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Emmagency9 at 19-04-2011 04:33 PM (14 years ago) (m)
i get cure for ur own. But the thing be say ur own yeye dey advance everyday so the thing dey out date my cure. Sorry. But not to worry, i go do advanced research.
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
Posted: at 19-04-2011 04:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Emmagency9 at 19-04-2011 04:35 PM (14 years ago) (m)
i get cure for ur own. But the thing be say ur own yeye dey advance everyday so the thing dey out date my cure. Sorry. But not to worry, i go do advanced research.
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
Posted: at 19-04-2011 04:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac