ugopal at 4-12-2008 07:44 PM (16 years ago) (m) shortcut
U still Give am small Hope na never i no fit 
u no fit wetin? no lie oo u better tell them the truth, becos i keep quiet b4 i know why i stammer but make i for now Posted: at 4-12-2008 07:44 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
lonelysnow at 4-12-2008 07:47 PM (16 years ago) (m) shortcut
U still Give am small Hope na never i no fit  u no fit wetin? no lie oo u better tell them the truth, becos i keep quiet b4 i know why i stammer but make i  for now bros i dey hail oooo... whe u enter dis forum? anyway u are welcome Posted: at 4-12-2008 07:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MsGorgeous at 4-12-2008 07:49 PM (16 years ago) (f) Som1 Needs a Boyfriend, U fit help her out?
nEED A bOYFRIEND?? loL  funnY definately nOt ME!! Posted: at 4-12-2008 07:49 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ugopal at 4-12-2008 07:50 PM (16 years ago) (m) how far lonelysnow how far that man wey beat him wife becos of sex denial dem don kpai de man? Posted: at 4-12-2008 07:50 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Som1 Needs a Boyfriend, U fit help her out?
nEED A bOYFRIEND?? loL  funnY definately nOt ME!! but u advertise urself na....ppl are killing themselves 4u here Posted: at 4-12-2008 07:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugopal at 4-12-2008 07:52 PM (16 years ago) (m) Som1 Needs a Boyfriend, U fit help her out?
nEED A bOYFRIEND?? loL  funnY definately nOt ME!! dnt mind kennee, he's wearing glasses today and not his thinkin hat Posted: at 4-12-2008 07:52 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
prencess at 4-12-2008 07:52 PM (16 years ago) (f) shortcut
U still Give am small Hope na never i no fit  u no fit wetin? no lie oo u better tell them the truth, becos i keep quiet b4 i know why i stammer but make i  for now u know well Posted: at 4-12-2008 07:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugopal at 4-12-2008 07:56 PM (16 years ago) (m) i know well, very good and i know princess too Posted: at 4-12-2008 07:56 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
lonelysnow at 4-12-2008 07:57 PM (16 years ago) (m) how far lonelysnow how far that man wey beat him wife becos of sex denial dem don kpai de man?
oh boy... them still dey on the matter. na the man wife do herself cos it is written that give wat belong to cesar to cesar say the bible. the woman no give the man wat belong to am. Posted: at 4-12-2008 07:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prencess at 4-12-2008 07:59 PM (16 years ago) (f) Reply |
ugopal at 4-12-2008 08:02 PM (16 years ago) (m) u dey always confuse loco chica Posted: at 4-12-2008 08:02 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
prencess at 4-12-2008 08:04 PM (16 years ago) (f) i dont know what i will do to u Posted: at 4-12-2008 08:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
elizatops at 4-12-2008 08:05 PM (16 years ago) (f) Som1 Needs a Boyfriend, U fit help her out?
nEED A bOYFRIEND?? loL  funnY definately nOt ME!! dnt mind kennee, he's wearing glasses today and not his thinkin hat hahahahahahahahaha Posted: at 4-12-2008 08:05 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
MsGorgeous at 4-12-2008 08:05 PM (16 years ago) (f) Som1 Needs a Boyfriend, U fit help her out?
nEED A bOYFRIEND?? loL  funnY definately nOt ME!! but u advertise urself na....ppl are killing themselves 4u here Excuse me wasn't an advert i didn't say i need a Boyfriend did i ?? i just said i never had one! Posted: at 4-12-2008 08:05 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
MsGorgeous at 4-12-2008 08:07 PM (16 years ago) (f) Som1 Needs a Boyfriend, U fit help her out?
nEED A bOYFRIEND?? loL  funnY definately nOt ME!!  i agree with dat lol  dnt mind kennee, he's wearing glasses today and not his thinkin hat Posted: at 4-12-2008 08:07 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prencess at 4-12-2008 08:08 PM (16 years ago) (f) na who dey make poster vex now lol Posted: at 4-12-2008 08:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 4-12-2008 08:11 PM (16 years ago) (m) ask them Posted: at 4-12-2008 08:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MsGorgeous at 4-12-2008 08:16 PM (16 years ago) (f) na who dey make poster vex now lol
lol Never vex OO Posted: at 4-12-2008 08:16 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ugopal at 4-12-2008 08:19 PM (16 years ago) (m) come ehnnn if anybody make dat chick vex dat person must answer to me infact, any body wey wan repy her post must come thru me chikina!!! Posted: at 4-12-2008 08:19 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
prencess at 4-12-2008 08:26 PM (16 years ago) (f) ugo i be like say poster don dey enter ur eye small.....small i still dey watch ooooooo Posted: at 4-12-2008 08:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |