sarah555 at 16-01-2012 07:44 PM (13 years ago) (f) peeping and running
run go where? next page(6)? Posted: at 16-01-2012 07:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 16-01-2012 08:24 PM (13 years ago) (f) na una no de ring wey una dey wear, our forefathers no dey put ring for woman hand for marriage.
so u wan follow their way? Posted: at 16-01-2012 08:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 16-01-2012 08:26 PM (13 years ago) (f) i wear ring when m wearing a tight fitted short gown to work.. Posted: at 16-01-2012 08:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 16-01-2012 08:35 PM (13 years ago) (f) if na over size unkor?
i go use rope tie am.. Posted: at 16-01-2012 08:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 16-01-2012 08:36 PM (13 years ago) (f) run go where? next page(6)?
running to ur bedroom.. Posted: at 16-01-2012 08:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 16-01-2012 08:37 PM (13 years ago) (f) Reply |
sarah555 at 16-01-2012 08:38 PM (13 years ago) (f) running to ur bedroom..
okey o, cos my Papa dey wait 4 u Posted: at 16-01-2012 08:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 16-01-2012 08:44 PM (13 years ago) (f) okey o, cos my Papa dey wait 4 u  i was hoping to see grandpa.. Posted: at 16-01-2012 08:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
saintdav76 at 16-01-2012 08:50 PM (13 years ago) (m) nothing to double flush..once u don flush am it already gone....so i will say..the ring wasn't met for you ...
AH! Posted: at 16-01-2012 08:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmandazie at 17-01-2012 03:46 PM (13 years ago) (m) Tufiakwa! ya papa go refund ma brideprice! Posted: at 17-01-2012 03:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 17-01-2012 08:12 PM (13 years ago) (f) Tufiakwa! ya papa go refund ma brideprice!
 ,,akpako Posted: at 17-01-2012 08:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Emmandazie at 18-01-2012 08:38 AM (13 years ago) (m) Reply |
eddyclap at 18-01-2012 10:36 AM (13 years ago) (f) go get it why not Posted: at 18-01-2012 10:36 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
giftmurphy at 18-01-2012 11:55 AM (13 years ago) (f) from where?suckaway Posted: at 18-01-2012 11:55 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Loveday759 at 18-01-2012 12:02 PM (13 years ago) (m) Pack the shit and the ring and filter, for love sake because ring don finish for market. Posted: at 18-01-2012 12:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sarah555 at 18-01-2012 12:52 PM (13 years ago) (f) if e no be PANADOL, e fit be like Panadol Posted: at 18-01-2012 12:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 18-01-2012 02:19 PM (13 years ago) (f) Posted: at 18-01-2012 02:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bernardp at 19-01-2012 11:03 AM (13 years ago) (m) simple man jy terug gaan by die winkel en koop ander ring die selde een Posted: at 19-01-2012 11:03 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
giftmurphy at 19-01-2012 11:43 AM (13 years ago) (f) >>> Posted: at 19-01-2012 11:43 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
simple man jy terug gaan by die winkel en koop ander ring die selde een
chai which kain fake nederlands be dis Posted: at 20-01-2012 12:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |