sexsyguy at 21-07-2011 01:18 PM (13 years ago) (m) THEY SAY U'RE A FOOL, NO BE ME TALK AM OOO
BUT I THINK IT IS TRUE.
Posted: at 21-07-2011 01:18 PM (13 years ago) | Upcoming | |
|
Chiluvsky at 21-07-2011 01:34 PM (13 years ago) (f) Lemme get it 4 ya Posted: at 21-07-2011 01:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mibenne at 21-07-2011 01:58 PM (13 years ago) (f) wat eva Posted: at 21-07-2011 01:58 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
precious44 at 21-07-2011 02:12 PM (13 years ago) (f) Stephen why u dey sleep on duty? Posted: at 21-07-2011 02:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 21-07-2011 02:13 PM (13 years ago) (m) posta,ur brain no go eva hold water again!
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-07-2011 02:13 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 21-07-2011 02:34 PM (13 years ago) (m) lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-07-2011 02:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-07-2011 06:33 PM (13 years ago) (m) abeg see chain make una tie this idiot......... 
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-07-2011 06:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon na u kno d best prescription for dis poster
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 21-07-2011 06:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 21-07-2011 06:46 PM (13 years ago) (m) e neva end there oo,d idiot go break d chain oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-07-2011 06:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
omoladey at 21-07-2011 07:55 PM (13 years ago) (m) dis 1 no big reach Posted: at 21-07-2011 07:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
deguzman at 22-07-2011 11:48 AM (13 years ago) (m) haha Posted: at 22-07-2011 11:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jeffrey4u at 22-07-2011 11:24 PM (13 years ago) (m) test urself first na Posted: at 22-07-2011 11:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 23-07-2011 01:05 AM (13 years ago) (m) Skypon na u kno d best prescription for dis poster
yea, if we use that chain tie am finish, we go com use this pako (talk-true) wipe am for head if him dey do stubborn
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-07-2011 01:05 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-07-2011 01:20 AM (13 years ago) (m) e neva end there oo,d idiot go break d chain oo
na him be say we go use this one oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-07-2011 01:20 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 23-07-2011 01:24 AM (13 years ago) (m) if we tie am with that plenty one and ee no still reach, them we go roast the poster for fire carry am give one bingo make him chop
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 23-07-2011 01:24 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Frb2015 at 23-07-2011 04:13 AM (13 years ago) (f) is this suppose to be funny?/ Posted: at 23-07-2011 04:13 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omoladey at 23-07-2011 10:29 AM (13 years ago) (m) better....but we gat warn stephen make him no sleep dis tyme around Posted: at 23-07-2011 10:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jeffrey4u at 23-07-2011 10:44 AM (13 years ago) (m) lol Posted: at 23-07-2011 10:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
precious44 at 23-07-2011 05:37 PM (13 years ago) (f) The guy don enta market already, una no go fit chain ram again Posted: at 23-07-2011 05:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omoladey at 23-07-2011 05:58 PM (13 years ago) (m) The guy don enta market already, una no go fit chain ram again
haaaa...so all d money wey we dey take buy AGBO 4 dis guy don waste be dat? Posted: at 23-07-2011 05:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |