pls this is verry nice thumb up.
Posted: at | |
pls this is verry nice thumb up.
| |||||
lol Reply
| |||||
Onyin u much abeg Reply
| |||||
L.O.L Reply
| |||||
na wa 4 u and dis ur lol o Reply
| |||||
Enuff gbosa for u onyi... aw u dey na... ReplyFemandinho... Aw e take concern u na...
| |||||
na how e take concern u too Reply
| |||||
how u go dey ask dat kan question na, U know see say Orezo ehmm. ... ReplyMake I no talk am now
| |||||
Nice one. Really cool. ReplyLife is too short........ live right while you still can
| |||||
thumbs up this is really funny Reply
| |||||
Quote from: remijanet on 2-01-2009 06:18 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() really? give me the details my body need wella.
| |||||
ehm call me make we discuss business Reply
| |||||
which kind business i wan discuss wit u? Reply
| |||||
watin day go..on here na.....i beg me too wan disscuss oooooo..eventhough i no no watin una dey disscuss but i just wan discuss...... Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 12-01-2009 06:01 PM watin day go..on here na.....i beg me too wan disscuss oooooo..eventhough i no no watin una dey disscuss but i just wan discuss...... wetin u wan discuss your own? u no wetin we dey talk?
| |||||
i no no but i know is all abt money......and u know i like money well no be small...cos of money i slap one person 4 national stadium....... Reply
| |||||
onyi, dat na y i dey always dey blive you. you no fit carry last lai lai to lai. FIRE DOWN!!! nothing do you Reply
| |||||
gud job, see me so i can intro u to alli baba Reply
| |||||
Quote from: jogo on 15-01-2009 02:08 PM gud job, see me so i can intro u to alli baba me i be consultant for commedy make una come see me...am waiting 4 guys
| |||||
yes o, onyin .. this is what i call inovative joke. good one.... i bend down for yu.. Reply![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech