hahahaaaa. 2 bottles,3 tumblers, non wit acho insyd xcept half tumbler wit dogo yaro.chai!!, U guys b pure Ram!!  hahahahahahahahaha
guy u too sharp ooooo anyway na dogoyaro dem shark carry fanta mix am with coco for inside Star bottle come dey formble .. look Mr yeye eye u go see say sleep don dey catch am ..... steve don drink shepere come .. but he no get moni for star him follow snap pix... Skyspon no come on time wey the sheperee finish .... as guy man he no go carry last na ....
any way good to see una .... but all of una come back here oooo make we hit the yeye in full force for here Posted: at 22-09-2011 10:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Chiluvsky at 22-09-2011 10:36 AM (13 years ago) (f)  welcum back Skypon Posted: at 22-09-2011 10:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 22-09-2011 11:00 AM (13 years ago) (f) hey 50, how are you this morning? you were not at the "elders" meeting  im fine princess, im so busy with my political ambition fighting for u women  Posted: at 22-09-2011 11:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 22-09-2011 11:22 AM (13 years ago) (f) hahahaaaa. 2 bottles,3 tumblers, non wit acho insyd xcept half tumbler wit dogo yaro.chai!!, U guys b pure Ram!!  my thoughts exactly  only 2 bottles  guys una fall hands and legs wella Posted: at 22-09-2011 11:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kingsleyd at 22-09-2011 11:23 AM (13 years ago) (m) hehehehehehe Posted: at 22-09-2011 11:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 11:33 AM (13 years ago) (m) lol,70percent,pb4
abeggi, carry ur strong nyash commot for road joooooor
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 11:33 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 11:35 AM (13 years ago) (m)  our moral don high as u dey see us. na him make our face change
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 11:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 11:36 AM (13 years ago) (m) hey 50, how are you this morning? you were not at the "elders" meeting  no he is not supposed to be there..... he is still a child and we dont need children to distort our meeting
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 11:36 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 11:38 AM (13 years ago) (m) stephen dnt u hv money 2 buy a frink...@skypon u 4 dash am ur glass na
ihioihioihioihio na kai kai that one dey drink lol........
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 11:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 11:41 AM (13 years ago) (m) hahahaaaa. 2 bottles,3 tumblers, non wit acho insyd xcept half tumbler wit dogo yaro.chai!!, U guys b pure Ram!!  hahahahahahahahaha guy u too sharp ooooo anyway na dogoyaro dem shark carry fanta mix am with coco for inside Star bottle come dey formble .. look Mr yeye eye u go see say sleep don dey catch am ..... steve don drink shepere come .. but he no get moni for star him follow snap pix... Skyspon no come on time wey the sheperee finish .... as guy man he no go carry last na .... any way good to see una .... but all of una come back here oooo make we hit the yeye in full force for here solid u no well ooo, u fit withstand one bottle of coke talkless of star?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 11:41 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 11:43 AM (13 years ago) (m)  nne, kedu? miss u all
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 11:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 12:21 PM (13 years ago) (m) no ooooooo it was almost three crates, barman don clear the table this was when we were rounding up to leave....
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 12:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 22-09-2011 12:33 PM (13 years ago) (m) Boko Haram eastern branch............ terry abeg call Police.... Posted: at 22-09-2011 12:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 12:34 PM (13 years ago) (m) dem no know say we no dey show our selves  gbam!!!!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 12:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 12:36 PM (13 years ago) (m) Boko Haram eastern branch............ terry abeg call Police....
wey boko haram here?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 12:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
queenrukky at 22-09-2011 12:39 PM (13 years ago) (f) funni sha Posted: at 22-09-2011 12:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 22-09-2011 12:42 PM (13 years ago) (m) Boko Haram eastern branch............ terry abeg call Police....
wey boko haram here? skypon i dey come first....... wait for the police,,, wen dem show we find out... queenruky wetin funni? Posted: at 22-09-2011 12:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 22-09-2011 01:15 PM (13 years ago) (f) na wetin make una high  ok, the waiter don clear table before una take the pictures abi Posted: at 22-09-2011 01:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 22-09-2011 01:19 PM (13 years ago) (m) Boko Haram eastern branch............ terry abeg call Police....
wey boko haram here? skypon i dey come first....... wait for the police,,, wen dem show we find out... queenruky wetin funni? wait make i first go carry ma gun come
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-09-2011 01:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sheree at 22-09-2011 01:20 PM (13 years ago) (f) @ skypon, but una wicked o... una no consult with me before una do that meeting make you guys know who be the oracle here o Posted: at 22-09-2011 01:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |