the return of skypon is the beginning of laughter. lol (Page 11)

Date: 21-09-2011 6:28 pm (13 years ago) | Author: Digitalman
1 ... 8 9 10 [11] 12
- Skypon2002 at 4-10-2011 11:33 PM (13 years ago)
(m)
mangani burantashi  Shocked Shocked Shocked

Posted: at 4-10-2011 11:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MegaOneplusone at 5-10-2011 05:47 PM (13 years ago)
(m)
 Tongue
Posted: at 5-10-2011 05:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Monsol at 5-10-2011 05:57 PM (13 years ago)
(m)
Chei
when dis one happen na?
See as them dey like refugee
wey just escape from Libya
See their eyes na
Na dogoyaro wey Dr give una
wey una dey drink.
Make una drink well well
so that una go recover fast fast.
E no easy to dey for Ghadafi prison
for that long.
Skypon, why u cover cap na
remove the cap so that those
lice wey u gather for Ghadafi cell
go fly comot finish
Una sorry eh.
Meanwhile welcome back to Freedom
Posted: at 5-10-2011 05:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MegaOneplusone at 5-10-2011 07:18 PM (13 years ago)
(m)
 Undecided
Posted: at 5-10-2011 07:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-10-2011 10:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on  5-10-2011 05:57 PM
Chei
when dis one happen na?
See as them dey like refugee
wey just escape from Libya
See their eyes na
Na dogoyaro wey Dr give una
wey una dey drink.
Make una drink well well
so that una go recover fast fast.
E no easy to dey for Ghadafi prison
for that long.
Skypon, why u cover cap na
remove the cap so that those
lice wey u gather for Ghadafi cell
go fly comot finish
Una sorry eh.
Meanwhile welcome back to Freedom

heheheheheheeeeee
u yeye well well..........
who tell u say na me wear cap? Grin Grin

Posted: at 7-10-2011 10:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmagency9 at 7-10-2011 11:28 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 7-10-2011 11:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 8-10-2011 12:08 PM (13 years ago)
(f)
lalalolo
Posted: at 8-10-2011 12:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- collins91 at 8-10-2011 02:07 PM (13 years ago)
(m)
lol
Posted: at 8-10-2011 02:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MegaOneplusone at 8-10-2011 10:39 PM (13 years ago)
(m)
where my slap Huh?
Posted: at 8-10-2011 10:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 9-10-2011 10:14 AM (13 years ago)
(m)
ee dey inside ya bag  Grin

Posted: at 9-10-2011 10:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 9-10-2011 11:35 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin
Posted: at 9-10-2011 11:35 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 9-10-2011 11:40 AM (13 years ago)
(m)
ohhh!!
Posted: at 9-10-2011 11:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 9-10-2011 11:53 AM (13 years ago)
(f)
wat?
Posted: at 9-10-2011 11:53 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 9-10-2011 11:58 AM (13 years ago)
(m)
4 say i dey alive, i for don die now Angry Angry Angry
Posted: at 9-10-2011 11:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 9-10-2011 12:03 PM (13 years ago)
(f)
good u know
Posted: at 9-10-2011 12:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 9-10-2011 12:05 PM (13 years ago)
(m)
 :'( :'( :'(
Posted: at 9-10-2011 12:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 9-10-2011 12:17 PM (13 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Embarrassed
Posted: at 9-10-2011 12:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 9-10-2011 12:38 PM (13 years ago)
(m)
 Undecided Undecided
Posted: at 9-10-2011 12:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 9-10-2011 02:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MegaOneplusone on  9-10-2011 11:58 AM
4 say i dey alive, i for don die now Angry Angry Angry

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
o boy, u wan die?

Posted: at 9-10-2011 02:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MegaOneplusone at 9-10-2011 09:28 PM (13 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 9-10-2011 09:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12

Featured Discussions