no wonder

Date: 08-01-2009 12:10 am (16 years ago) | Author: neosha
[1] 2 3 4
- at 8-01-2009 12:10 AM (16 years ago)
(f)
a tourist was walking along a beach when he saw a boat rider at one end of d river.he went to d boat rider and asked him how much it would take to cross to d other side of d river.the boat rider said $500.the man shouted and said how expensive no wonder Jesus walked on water.

Posted: at 8-01-2009 12:10 AM (16 years ago) | Upcoming
- segxi at 8-01-2009 12:21 AM (16 years ago)
(m)
make u sef try do am now.
Posted: at 8-01-2009 12:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 12:32 AM (16 years ago)
(m)
u mean am...
Posted: at 8-01-2009 12:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 12:47 AM (16 years ago)
(m)
or u dey fear
Posted: at 8-01-2009 12:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 01:03 AM (16 years ago)
(m)
unto wetin...
Posted: at 8-01-2009 01:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 01:07 AM (16 years ago)
(m)
make u waka on top water na
Posted: at 8-01-2009 01:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- neosha at 8-01-2009 01:09 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  8-01-2009 12:21 AM
make u sef try do am now.
i talk tourist i no say na me
Posted: at 8-01-2009 01:09 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 8-01-2009 01:10 AM (16 years ago)
(m)
E be no hear my dear... Shout am well make im hear you...
Posted: at 8-01-2009 01:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- neosha at 8-01-2009 01:13 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: orezo on  8-01-2009 01:10 AM
E be no hear my dear... Shout am well make im hear you...
beta person wey get ear thank u
Posted: at 8-01-2009 01:13 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 8-01-2009 01:14 AM (16 years ago)
(m)
u wey no b tourist con get $500 waste for boat ride?

na too swim remain na
Posted: at 8-01-2009 01:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 01:17 AM (16 years ago)
(m)
aw e kon take concern u na... make im swim if im want...
Posted: at 8-01-2009 01:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- neosha at 8-01-2009 01:19 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  8-01-2009 01:14 AM
u wey no b tourist con get $500 waste for boat ride?

na too swim remain na
segxi i tell u say i  go beach  abi i wan cross water. if na sleep dey catch u abeg go sleep
Posted: at 8-01-2009 01:19 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 8-01-2009 01:23 AM (16 years ago)
(m)
u don start dey vex, make u relax na

I been think say u escort the tourist go beach say na where u get the joke for b that.

but as u talk say na ur village u dey that day I go reserve ma comment.
Posted: at 8-01-2009 01:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- neosha at 8-01-2009 01:27 AM (16 years ago)
(f)
like play like play, segxi don go sleep gudnite ooh Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 8-01-2009 01:27 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 8-01-2009 01:33 AM (16 years ago)
(m)
N i been one give you D $500 B4 but e b like say u know need am so make I keep my money
Posted: at 8-01-2009 01:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- neosha at 8-01-2009 01:42 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  8-01-2009 01:33 AM
N i been one give you D $500 B4 but e b like say u know need am so make I keep my money
me and u who go give who money
Posted: at 8-01-2009 01:42 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 8-01-2009 01:48 AM (16 years ago)
(m)
make u drop money na if e sure for u
Posted: at 8-01-2009 01:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 01:53 AM (16 years ago)
(m)
Na money when i dash una too dey cause quarrell sooo.... Oya make una kon visit again make i dash una more... Especially u neosha... Bcos u fine well welll  oooh... I like dat tree dat y...
Posted: at 8-01-2009 01:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- neosha at 8-01-2009 01:56 AM (16 years ago)
(f)
kids of ur age are on bed go nd sleep so u'ld  wake up early to go to school 2morow
Posted: at 8-01-2009 01:56 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 8-01-2009 02:01 AM (16 years ago)
(m)
Wait oooh... na me u dey talk to soooo....
Posted: at 8-01-2009 02:01 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4

fire TRENDING GISTS fire

Featured Discussions