orezo who dash u money
Posted: at | |
Quote from: neosha on 8-01-2009 01:56 AM kids of ur age are on bed go nd sleep so u'ld wake up early to go to school 2morow orezo who dash u money
| |||||
Quote from: orezo on 8-01-2009 02:01 AM Wait oooh... na me u dey talk to soooo.... i been no talk 2 u oh, but u self u no dey go work
| |||||
I be wan fear u B4 ooh... Bcos u wen be sey be my personal pesin go kon talk like dat??? Well i go go work sha... i just wan hang around wit una... since i neva fit sleep now... Reply
| |||||
u no get girl make u dey rub am small small. or na only u dey bed Reply![]()
| |||||
hmmmmmmmm Reply
| |||||
wetin na Reply
| |||||
segxi...na everytime i go dey rub am.... If i dey rub am aw i go take type msgs... habi u no hapi sey i dey gist wit u dis nite... Tell me oooh make i go continue to press her miniminipompompom... ReplyLovelacetito... I like dat sound oooh...
| |||||
I no go talk again Reply
| |||||
Quote from: orezo on 8-01-2009 02:39 AM segxi...na everytime i go dey rub am.... If i dey rub am aw i go take type msgs... habi u no hapi sey i dey gist wit u dis nite... Tell me oooh make i go continue to press her miniminipompompom... Lovelacetito... I like dat sound oooh... una 2 don spoil finish. i no dey read again b4 icatch d virus.make i go read bible
| |||||
Quote from: orezo on 8-01-2009 02:39 AM segxi...na everytime i go dey rub am.... If i dey rub am aw i go take type msgs... habi u no hapi sey i dey gist wit u dis nite... Tell me oooh make i go continue to press her miniminipompompom... Lovelacetito... I like dat sound oooh... huh???
| |||||
lol..bible Reply
| |||||
Quote from: lovelacetito on 8-01-2009 02:50 AM lol..bible i no fit read bible again i dont want dis guyz 2 get me spoilt
| |||||
neosha... no worry.... i no go press ur own 2day na... wait na... Replylovelacetito... why u shock...
| |||||
cous its shocking Reply
| |||||
eyaa... have u gotten urself now... Reply
| |||||
no I saw her Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
huh? Reply
| |||||
mi ? Reply
| |||||
Quote from: lovelacetito on 8-01-2009 03:21 AM huh? ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech