Kennee at 7-10-2008 11:33 PM (16 years ago) (m) lollllllllllllllllll
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-10-2008 11:33 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 8-10-2008 10:00 AM (16 years ago) (m) chineke meeeeh!! chikezie don die 4 npf girls hand o!! u say u no lyk my face...make una hold me make i no talk No Mind Am Zie, Na so dem dey Always dey Pretend dey Stroke who dem Dey Like dont worry i go still catch dat queen elizatops.......nobody messes with d mafia...  & gets away wit it But please dhunt hit her hard..pity her small who is hitting who. Posted: at 8-10-2008 10:00 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 8-10-2008 09:11 PM (16 years ago) (m) D MAFIA IS HITTIN QUEEN ELIZATOPS
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 8-10-2008 09:11 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
prencess at 8-10-2008 09:14 PM (16 years ago) (f) Reply |
elizatops at 8-10-2008 09:15 PM (16 years ago) (f) oya........i forgive am only if she prostrates to d Godfather
lailai i no go do dat Posted: at 8-10-2008 09:15 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
elizatops at 8-10-2008 09:16 PM (16 years ago) (f) D MAFIA IS HITTIN QUEEN ELIZATOPS
u no fit Posted: at 8-10-2008 09:16 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
osituga at 8-10-2008 09:17 PM (16 years ago) (m) Posted: at 8-10-2008 09:17 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 8-10-2008 09:20 PM (16 years ago) (m) D MAFIA IS HITTIN QUEEN ELIZATOPS
u no fit u go fear d new lara croft.........u no dey fear abi?....u r on ur own
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 8-10-2008 09:20 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 8-10-2008 09:21 PM (16 years ago) (m) passing by Posted: at 8-10-2008 09:21 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
keveen at 8-10-2008 09:26 PM (16 years ago) (m) D MAFIA IS HITTIN QUEEN ELIZATOPS
u no fit | | 50% OOOOOOOH U say e no fit abi? Well u still get some time remain to do wetin dem ask u to do... Do quick before e enta 100% oooo OR ELSE..................?
KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O) Posted: at 8-10-2008 09:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 8-10-2008 09:27 PM (16 years ago) (m) Lost Posted: at 8-10-2008 09:27 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
elizatops at 8-10-2008 09:29 PM (16 years ago) (f) D MAFIA IS HITTIN QUEEN ELIZATOPS
u no fit | | 50% OOOOOOOH U say e no fit abi? Well u still get some time remain to do wetin dem ask u to do... Do quick before e enta 100% oooo OR ELSE..................?  or else wetin u too get mouth Posted: at 8-10-2008 09:29 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keveen at 8-10-2008 09:32 PM (16 years ago) (m) D MAFIA IS HITTIN QUEEN ELIZATOPS
u no fit | | 50% OOOOOOOH U say e no fit abi? Well u still get some time remain to do wetin dem ask u to do... Do quick before e enta 100% oooo OR ELSE..................?  or else wetin u too get mouth OK then.... Wait Until Ur meter Read enta 100%... then u shall hear from the rest...
KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O) Posted: at 8-10-2008 09:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zie85er at 8-10-2008 09:34 PM (16 years ago) (m) see as she go hide herself 4 one corner of d pic..........kv just leave am...we'll hold a meeting on her head
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 8-10-2008 09:34 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
keveen at 8-10-2008 09:39 PM (16 years ago) (m) I hear U...But I dey vex
KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O) Posted: at 8-10-2008 09:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 8-10-2008 09:42 PM (16 years ago) (m) D MAFIA IS HITTIN QUEEN ELIZATOPS
u no fit | | 50% OOOOOOOH U say e no fit abi? Well u still get some time remain to do wetin dem ask u to do... Do quick before e enta 100% oooo OR ELSE..................?  or else wetin u too get mouth Hhm.... see Dis Young woman ooo, Upn as we dey Beg for u, u still dey Sharp dat your Small Mouth..... Hhm, ok ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-10-2008 09:42 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zie85er at 8-10-2008 09:44 PM (16 years ago) (m) melow down my guys........4 d day of roost is nigh
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 8-10-2008 09:44 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
keveen at 8-10-2008 09:47 PM (16 years ago) (m) Hmm...
KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O) Posted: at 8-10-2008 09:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 8-10-2008 10:03 PM (16 years ago) (m) Ok oo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-10-2008 10:03 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 9-10-2008 03:46 PM (16 years ago) (m) D MAFIA IS HITTIN QUEEN ELIZATOPS
u no fit i no warn u?...dat means u r marked....oh...goodbye. :'( Posted: at 9-10-2008 03:46 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |