Is it proper to text one's husband that she is pregnant (Page 23)

Date: 29-11-2011 1:37 pm (13 years ago) | Author: aadex kebella
1 ... 20 21 22 [23] 24 25 26 ... 30
- ajanni at 5-01-2012 04:12 PM (13 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 5-01-2012 04:12 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- arinobek at 5-01-2012 04:39 PM (13 years ago)
(f)
hi
Posted: at 5-01-2012 04:39 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 5-01-2012 04:48 PM (13 years ago)
(m)
hi
Posted: at 5-01-2012 04:48 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- omomarty at 5-01-2012 05:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  5-01-2012 03:35 PM
my gooood girl , kedu ooooooooo  Grin Grin Grin
 Shocked Shocked Shocked        Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

odimma. ke kuru me?
Posted: at 5-01-2012 05:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 5-01-2012 07:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  5-01-2012 03:34 PM
Grin Grin Grin Grin Grin
na you go carry wahala ooooooooo, and real suffer head , bad girl

na because i no wan carry wahala make me no dey near u ,because na the only thing wey u sabi give person  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 5-01-2012 07:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 5-01-2012 07:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: onyiis on  5-01-2012 07:12 PM
na because i no wan carry wahala make me no dey near u ,because na the only thing wey u sabi give person  Grin Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin u make sense
Posted: at 5-01-2012 07:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-01-2012 08:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  5-01-2012 05:33 PM
odimma. ke kuru me?
haaaaaaaaaaaaah  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 5-01-2012 08:50 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 5-01-2012 08:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on  5-01-2012 07:12 PM
na because i no wan carry wahala make me no dey near u ,because na the only thing wey u sabi give person  Grin Grin Grin Grin Grin

you dey craze wella wella, your na na wahala, na im you dey feed on , na im you dey sleep on sef, the person wey see you see wahala ooooooooo, make dem tear race , monkey girl
Posted: at 5-01-2012 08:52 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 5-01-2012 08:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  5-01-2012 07:34 PM
Grin Grin Grin u make sense

you shaaaaaaaaaaarap there, who put your mouth into this?
Posted: at 5-01-2012 08:53 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- omomarty at 5-01-2012 10:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  5-01-2012 08:53 PM
you shaaaaaaaaaaarap there, who put your mouth into this?

shut down.  y he b say na my own de sweet u for inside? PLEASE EVRYBODY TELL AJANNI TO LEAVE ME ALONE B4 I CALL 911
Posted: at 5-01-2012 10:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-01-2012 11:27 PM (13 years ago)
(m)
why not call 933? see her mouth , like sapele road
Posted: at 5-01-2012 11:27 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- omomarty at 5-01-2012 11:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  5-01-2012 11:27 PM
why not call 933? see her mouth , like sapele road

 i don call am bt he nor ring wetin i go do. my mouth u sure say he b like sapele road Wink bt u love d mouth Grin Grin Grin
Posted: at 5-01-2012 11:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-01-2012 11:33 PM (13 years ago)
(m)
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 5-01-2012 11:33 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- 50scent at 6-01-2012 01:50 PM (13 years ago)
(m)
ashawo ajanni, ur prick too small to date omomarty foolish man  Grin Grin Grin

Posted: at 6-01-2012 01:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 6-01-2012 01:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-01-2012 01:50 PM
ashawo ajanni, ur prick too small to date omomarty foolish man  Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin
Posted: at 6-01-2012 01:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 6-01-2012 02:05 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-01-2012 01:54 PM
Grin Grin Grin

hi sweetie  Kiss

Posted: at 6-01-2012 02:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 6-01-2012 02:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-01-2012 02:05 PM
hi sweetie  Kiss

hi baby Cheesy
Posted: at 6-01-2012 02:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 6-01-2012 02:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-01-2012 02:09 PM
hi baby Cheesy


cool, i feel ur swagga  Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 6-01-2012 02:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 6-01-2012 02:17 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 50scent on  6-01-2012 02:15 PM

cool, i feel ur swagga  Cheesy Cheesy Cheesy

tanks dear Grin
Posted: at 6-01-2012 02:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 50scent at 6-01-2012 02:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-01-2012 02:17 PM
tanks dear Grin

ok na o, no lele, u no dey feel cold, me i dey feel cold here jor  Sad

Posted: at 6-01-2012 02:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 20 21 22 [23] 24 25 26 ... 30

Featured Discussions