Only Nigerians can have full conversations with just QUESTIONS.

Date: 09-12-2011 5:47 pm (12 years ago) | Author: chiamaka Adanne
[1] 2 3
- at 9-12-2011 05:47 PM (12 years ago)
(f)
Only Nigerians can have full conversations with just QUESTIONS.
Dele: My guy, How far?
Emeka: Wetin dey happen?
Dele: Why you jus dey call me now?
Emeka: You buy me credit?
Dele: Dis wan wey you call so, you wan show?
Emeka: Where u dey?
Dele: You sabi Plus place?
Emeka: Make we block there?
Dele: Before nko? Abi u wan make we block for anoda place?
Emeka: You get pay?
Dele: Wetin you wan take money do?
Emeka: We no suppose to drink?
Dele: Na me born you?
Emeka: No be u be my chairman?
Dele: Abi craze don log on to u? Na my pay u go dey use maintain?
Emeka: Before nko?
Dele: U serious abi you dey play?
Emeka: Bros, wetin u tink?
Dele: So, u no really hold change eh? And u wan drink? U no dey shame?
Emeka: Bros, which ones na? Na change for beer come dey cause dis kind yarn?
Dele: Before nko?

Posted: at 9-12-2011 05:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
- ANELEEVEREST at 9-12-2011 05:50 PM (12 years ago)
(m)
my friend this is pb4 and take it to joke forum
Posted: at 9-12-2011 05:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mimibaby_5 at 9-12-2011 06:02 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ANELEEVEREST on  9-12-2011 05:50 PM
my friend this is pb4 and take it to joke forum
where u dey ? religious forum?
Posted: at 9-12-2011 06:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 9-12-2011 06:31 PM (12 years ago)
(f)
I WASNT HERE
Posted: at 9-12-2011 06:31 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-12-2011 08:31 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: mimibaby_5 on  9-12-2011 05:47 PM
Only Nigerians can have full
conversations with just
QUESTIONS.
Dele: My guy, How far?
Emeka: Wetin dey happen?
Dele: Why you jus dey call me
now?
Emeka: You buy me credit?
Dele: Dis wan wey you call so,
you wan show?
Emeka: Where u dey?
Dele: You sabi Plus place?
Emeka: Make we block there?
Dele: Before nko? Abi u wan
make we block for anoda place?
Emeka: You get pay?
Dele: Wetin you wan take money
do?
Emeka: We no suppose to drink?
Dele: Na me born you?
Emeka: No be u be my chairman?
Dele: Abi craze don log on to u?
Na my pay u go dey use
maintain?
Emeka: Before nko?
Dele: U serious abi you dey play?
Emeka: Bros, wetin u tink?
Dele: So, u no really hold change
eh? And u wan drink? U no dey
shame?
Emeka: Bros, which ones na? Na
change for beer come dey cause
dis kind yarn?
Dele: Before nko?

hahahahahaha laf wan finish me nne u too much

Posted: at 9-12-2011 08:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 9-12-2011 08:39 PM (12 years ago)
(m)
i go flog this newbie
Posted: at 9-12-2011 08:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 9-12-2011 11:49 PM (12 years ago)
(m)
Hmmm

Posted: at 9-12-2011 11:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 10-12-2011 10:43 AM (12 years ago)
(f)
u no fit tell ram say na pb4? Roll Eyes
Posted: at 10-12-2011 10:43 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 10-12-2011 03:43 PM (12 years ago)
(m)
I never see the joke before na Cool

Posted: at 10-12-2011 03:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mimibaby_5 at 11-12-2011 12:55 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ANELEEVEREST on  9-12-2011 08:39 PM
i go flog this newbie
u dey craze. okpo
Posted: at 11-12-2011 12:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lekan22 at 11-12-2011 02:08 PM (12 years ago)
(m)
Not here!
Posted: at 11-12-2011 02:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dontimex at 11-12-2011 02:10 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: ANELEEVEREST on  9-12-2011 08:39 PM
i go flog this newbie
U SURE?
Posted: at 11-12-2011 02:10 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- mimibaby_5 at 11-12-2011 02:20 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on  9-12-2011 08:31 PM
hahahahahaha laf wan finish me nne u too much
thank u  Smiley Smiley Smiley Smiley
Posted: at 11-12-2011 02:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 11-12-2011 02:23 PM (12 years ago)
(m)
Kiss Kiss Kiss

Posted: at 11-12-2011 02:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alelove at 11-12-2011 03:16 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ANELEEVEREST on  9-12-2011 08:39 PM
i go flog this newbie
wetin u b?oldbee hisssssssssssss
Posted: at 11-12-2011 03:16 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mimibaby_5 at 11-12-2011 03:20 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: alelove on 11-12-2011 03:16 PM
wetin u b?oldbee hisssssssssssss
help me my sister i dont know what he is feeling like  mtchew
Posted: at 11-12-2011 03:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alelove at 11-12-2011 03:26 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: mimibaby_5 on 11-12-2011 03:20 PM
help me my sister i dont know what he is feeling like  mtchew
No mind am @mimi.na body dey catch am
Posted: at 11-12-2011 03:26 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Ecto at 11-12-2011 03:39 PM (12 years ago)
(m)
Infact TOO Much
Posted: at 11-12-2011 03:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alelove at 11-12-2011 04:28 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Ecto on 11-12-2011 03:39 PM
Infact TOO Much

yea  d fact.gbam
Posted: at 11-12-2011 04:28 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- faco at 11-12-2011 04:36 PM (12 years ago)
(m)
Lol, u rily got me wit dis, inshort me and my frnd don yan like dis one day, kudos!
Posted: at 11-12-2011 04:36 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2 3

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. UK-based Nigerian G@y Man Laments How Family Pressures Him To Marry A Woman Despite His Status

  2. EFCC Boss, Olukoyede Faces Visa Ban Threat Over Yahaya Bello's Case

  3. I Vow To Keep Trolling Actress Bimbo Ademoye - Actor Deyemi Okanlawon Reveals Why

  4. Your First Salary Belong To Your Father For His Blessings Not to Your Pastor - Kanayo O. Kanayo

  5. One Shot As Soldiers Break Out Of Their Cells To Protest Poor Welfare In Sokoto

  6. Moses Bliss Reacts After A Troll Bashes Him For Allowing His Wife Preach Whenever They Go For

  7. Reaction As Davido Likes Tweet Calling Samklef A ‘Fool At 40’

  8. Fulham v Manchester City: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  9. Singer, Fireboy Dismisses Rumour Of Rivalry With His Colleague, Asake

  10. Nottingham v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  11. Manchester United v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  12. Brickhall School And Ovoke Family Issue Press Statement After Burial Of 4 Year Old


THIS WEEK
  1. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  2. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  3. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe

  4. Suspected Sextortion Blackmailer, Olamide Made £2m Vows To Release Embarrassing PIC/VID Of Boys

  5. Mercy Johnson Was With us in The Boat - Survivor of Boat Accident That Killed Jnr Pope Reveals

  6. Late Buhari Oloto's Wife, Alhaja Alimotu Sadia Oloto a.k.a IYA OYO Is Dead

  7. Nigerians React To Tinubu-Led Administration’s Cybersecurity Levy

  8. CBN Extends Suspension of Charges on Cash Deposits

  9. If I Buy You A Flight Ticket, Am I Suppose To Tell You To Wear Seat Belt – Adanma Luke Attacks

  10. Reactions As Mohbad’s Father Completes Renovation Of Family House In Ekiti State


TOP MEMBERS: