Tomdequola at 4-02-2009 01:52 PM (16 years ago) (m) omo mehn man pikin dey suffer
It pays to be good. Posted: at 4-02-2009 01:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 4-02-2009 01:53 PM (16 years ago) (m) see dis tomboy... u nd ekwurekwu r rejects of mazi.. am not surprised why u two r after me.
why will they be after som1 like you... with that ur little leg wey dey like warm. as for u.. ur mama don loose one pikin in u..lol Posted: at 4-02-2009 01:53 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Pires07 at 4-02-2009 01:53 PM (16 years ago) (m) oh ohhhhhhhhhh, okwu
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 4-02-2009 01:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 4-02-2009 01:54 PM (16 years ago) (m) see dis tomboy... u nd ekwurekwu r rejects of mazi.. am not surprised why u two r after me.
for sure u should kno it is because u are handsome forget about smokers are liable to die young.u too fine Posted: at 4-02-2009 01:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 01:55 PM (16 years ago) (m) who go gree you.... except na those Diobu girls... wey be ur customers.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 01:55 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bilol at 4-02-2009 01:55 PM (16 years ago) (f) mazi u don enter am!!!!!!!!!!!!!! vivian na yesterday i handle mazi oooooooo,na so he just dey shake like jelly fish.mazi shebi u c say ur dog sorry sammy no follow u again,tomdequola how far now?correct person how u dey? Posted: at 4-02-2009 01:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 4-02-2009 01:56 PM (16 years ago) (m) see dis tomboy... u nd ekwurekwu r rejects of mazi.. am not surprised why u two r after me.
for sure u should kno it is because u are handsome forget about smokers are liable to die young.u too fine So that when he dies young, u will take over abi?
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 4-02-2009 01:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 4-02-2009 01:57 PM (16 years ago) (f) see dis tomboy... u nd ekwurekwu r rejects of mazi.. am not surprised why u two r after me.
why will they be after som1 like you... with that ur little leg wey dey like warm. as for u.. ur mama don loose one pikin in u..lol x 10 of u can not make it happen. Posted: at 4-02-2009 01:57 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 4-02-2009 01:58 PM (16 years ago) (m) mazi u don enter am!!!!!!!!!!!!!! vivian na yesterday i handle mazi oooooooo,na so he just dey shake like jelly fish.mazi shebi u c say ur dog sorry sammy no follow u again,tomdequola how far now?correct person how u dey?
see dis broomstick... i told u i'm not intertested...kappish! Posted: at 4-02-2009 01:58 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:00 PM (16 years ago) (m) see dis tomboy... u nd ekwurekwu r rejects of mazi.. am not surprised why u two r after me.
why will they be after som1 like you... with that ur little leg wey dey like warm. as for u.. ur mama don loose one pikin in u..lol i still remains the apple of my mum eyes so, no beef.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:00 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 4-02-2009 02:02 PM (16 years ago) (f) mazi u don enter am!!!!!!!!!!!!!! vivian na yesterday i handle mazi oooooooo,na so he just dey shake like jelly fish.mazi shebi u c say ur dog sorry sammy no follow u again,tomdequola how far now?correct person how u dey?
see dis broomstick... i told u i'm not intertested...kappish! see wey cat dey refuse fish, wanders shall never cease. Posted: at 4-02-2009 02:02 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 4-02-2009 02:03 PM (16 years ago) (m) so wetin u wan do now? Posted: at 4-02-2009 02:03 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:04 PM (16 years ago) (m) Mazi, @ Bilol loves u alot give her a try.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:04 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bilol at 4-02-2009 02:05 PM (16 years ago) (f) na me an vivian go win mazi's property.pires no worry we go give u part of it,abi tom want some? Posted: at 4-02-2009 02:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 4-02-2009 02:07 PM (16 years ago) (m) Reply |
Tomdequola at 4-02-2009 02:07 PM (16 years ago) (m) Y not.
It pays to be good. Posted: at 4-02-2009 02:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 4-02-2009 02:08 PM (16 years ago) (m) ok na....so dis is wot it's all abt?....ma property! Posted: at 4-02-2009 02:08 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
bilol at 4-02-2009 02:10 PM (16 years ago) (f) luvvy abi na hatey,u sef wan hear am abi?i advise u back off if not dat ur teeth wey u dey take laugh go disappear.warnin!!!!!!!!!!!! a word is enuff 4 d wise Posted: at 4-02-2009 02:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:10 PM (16 years ago) (m) which property??
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:10 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bilol at 4-02-2009 02:14 PM (16 years ago) (f) Reply |