mazi at 4-02-2009 02:15 PM (16 years ago) (m) so u joined them for ma property Posted: at 4-02-2009 02:15 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Tomdequola at 4-02-2009 02:15 PM (16 years ago) (m) bilol honey take it easy on them.
It pays to be good. Posted: at 4-02-2009 02:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 4-02-2009 02:18 PM (16 years ago) (f) so u joined them for ma property
wetin person wan inherit from u.? no be house u get,na bush u dey stay, no be ur 3rd leg i fit cut out if u die,no be money u get. bilol i beg i dash u. Posted: at 4-02-2009 02:18 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 4-02-2009 02:19 PM (16 years ago) (m) abeg....come drag am commot for ma body.. she has become a lych. Posted: at 4-02-2009 02:19 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
bilol at 4-02-2009 02:20 PM (16 years ago) (f) thank u vivian i go manage am no matter wat.at least me and tom fit share d am wella.just take am jolly abi now tom? Posted: at 4-02-2009 02:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:22 PM (16 years ago) (m) don't tell me you want to take manage that thing in his waist. infact na you go tire anyway.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:22 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Tomdequola at 4-02-2009 02:25 PM (16 years ago) (m) yes o bilol notin do us. Mazi r ur oracles sleepin?
It pays to be good. Posted: at 4-02-2009 02:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bilol at 4-02-2009 02:28 PM (16 years ago) (f) tom i dey waka we go talk later ehn?mazi keep prayin oooooooo Posted: at 4-02-2009 02:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:30 PM (16 years ago) (m) praying. huh!!
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:30 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 4-02-2009 02:31 PM (16 years ago) (f) abeg....come drag am commot for ma body.. she has become a lych.
i thought u had fore sight? abi are ur demons asleep ? Posted: at 4-02-2009 02:31 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Pires07 at 4-02-2009 02:33 PM (16 years ago) (m) i jst dey look una
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 4-02-2009 02:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 4-02-2009 02:34 PM (16 years ago) (m) so u joined them for ma property
wetin person wan inherit from u.? no be house u get,na bush u dey stay, no be ur 3rd leg i fit cut out if u die,no be money u get. bilol i beg i dash u. no there is still one thing u are omitting mazi ciger it is very expensive Posted: at 4-02-2009 02:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tomdequola at 4-02-2009 02:38 PM (16 years ago) (m) ok bilol. Look well 07, infact me 2 i dey waka since my swt hrt don waka
It pays to be good. Posted: at 4-02-2009 02:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 4-02-2009 02:40 PM (16 years ago) (m) ok bilol. Look well 07, infact me 2 i dey waka since my swt hrt don waka
ok now, say me hi to her.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 4-02-2009 02:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 4-02-2009 02:41 PM (16 years ago) (f) i jst dey look una
sit down dey look na dog name. abi u don join people wey dem dey call lukemon? Posted: at 4-02-2009 02:41 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
bilol at 4-02-2009 02:41 PM (16 years ago) (f) haaaaaaaaaaaaa tom abeg no kill me oooooooo if my guy c wetin u write na wahala ooooo.i just pray say make he no c am Posted: at 4-02-2009 02:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:43 PM (16 years ago) (m) abeg....come drag am commot for ma body.. she has become a lych.
i thought u had fore sight? abi are ur demons asleep ? i guess they have gone for a mission.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:43 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pires07 at 4-02-2009 02:46 PM (16 years ago) (m) i jst dey look una
sit down dey look na dog name. abi u don join people wey dem dey call lukemon?  gbai ye aka na nti ne lem. lukemon
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 4-02-2009 02:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 4-02-2009 02:48 PM (16 years ago) (m) is that ur name???
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-02-2009 02:48 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvvy at 4-02-2009 02:50 PM (16 years ago) (m) i won go urinate, i dey come Posted: at 4-02-2009 02:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |