Posted: at | |
| |||||
I can tolerate it if its once in a while.....but not every weekends or every day. Reply
| |||||
no i wonttolerate, i will tell u to sleep where u went to , n come later in the morning Reply![]()
| |||||
So u no go let ur man go club? Reply
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 14-01-2012 12:26 PM So u no go let ur man go club? wetin hin dey find go club without me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 14-01-2012 12:35 PM wetin hin dey find go club without me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() lol ofcos naa if he no gree, i no go gree ![]() do activities without ur man, mayb wit friends or family
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 14-01-2012 12:37 PM lol ofcos naa if he no gree, i no go gree ![]() do activities without ur man, mayb wit friends or family yes nah ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
one day na so , i sit down dey write love poem, the wholwe of that day e just dey follow me up n down, e think say i want go vivit the person wey i write the poem for , lol Reply![]()
| |||||
typo visit Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
I go tolerate am, afterall, you go me too go, kidnappers come carry pikin dem away! Reply
| |||||
Capital NO Reply
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 14-01-2012 12:44 PM ![]() ![]() ![]() ![]() yes the attention sweet, but sometimes e too much, hin talk to my doctor anyhow one time , because e think say the doctor want take me from am, na hin the guy tell me one time ur hubby dey jealous ooo, i dey see am for hin eyes ![]()
| |||||
Why shuld he keep late 9t....Em be watch night. Reply1daful Is a Blessed Child..
| |||||
Quote from: truenaija2 on 14-01-2012 04:33 PM yes the attention sweet, but sometimes e too much, hin talk to my doctor anyhow one time , because e think say the doctor want take me from am, na hin the guy tell me one time ur hubby dey jealous ooo, i dey see am for hin eyes ![]() Hahaha ![]() ![]() we knw sey he don lock u b dat ![]()
| |||||
i will tolerate him only if he tells me he is an armed robber Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
So u wil accept him as armed robber Reply
| |||||
dis ? has it's answer attached 2 it already... Reply![]()
| |||||
Quote from: Swtezvikky on 15-01-2012 07:20 PM So u wil accept him as armed robber yes o, so dat e no go kill me if i shout like some ppl. then think of d next level of deleting myself from his movie.even if e share d moni with me, i know i am not safe with him.
| |||||
Quote from: sarah555 on 14-01-2012 09:44 PM i will tolerate him only if he tells me he is an armed robber ![]() ![]() ![]() lol see vexing... The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)